album cover
Destiny
16
Afro-Beat
Destiny was released on August 8, 2025 by SMOVY MUSIC as a part of the album Destiny - Single
album cover
Release DateAugust 8, 2025
LabelSMOVY MUSIC
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM192

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Wisdom Andrew
Wisdom Andrew
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Wisdom Andrew
Wisdom Andrew
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Beats by Jbs
Beats by Jbs
Producer

Lyrics

Wisdom everyday na you Dey go studio
You no Dey tire
This music wey you Dey do so
They no Dey see you they no Dey sign you
You no Dey make money from inside
Guy abeg no Dey send me all this your music link again abeg I no like all this kind rubsh
Which kind mummu music wey you Dey sing sef
You no Dey tire for shoot
Everyday shoot studio studio studio
Your music no Dey enter number one
I'm not trynna be the best
So many different artist Dey
Just wanna be different
Cause I've been through hell and back
Many thing I've sacrificed
Had to get things off my mind
Cause my mama don pray
Music e no pay
I ask myself say
Was I made for this
Steady working all day
Hustle e no pay
Watin I won gain
Oh my destiny
Ahah yeah ah ahah
Hear my prayers
Oh o o lord oh
Destiny child
I dey pray I Dey fast
As the candles Dey burn
I Dey cast and I Dey bind
You can't see me
Where you left me
I'm calling Lord can you hear me
Please don't judge me
'Cause you're not holy
And We all guilty
Cause my mama don pray
Music e no pay
I ask myself say
Was I made for this
Steady working all day
Hustle e no pay
Watin I won gain
Oh my destiny
Ahah yeah ah ahah
Hear my prayers
Oh o o lord oh
Written by: Wisdom Andrew
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...