album cover
Oh Daddy
101
World
Oh Daddy was released on August 8, 2025 by Peaceville Entertainment as a part of the album Oh Daddy - Single
album cover
Release DateAugust 8, 2025
LabelPeaceville Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

PERFORMING ARTISTS
Protek Illasheva
Protek Illasheva
Performer
A Tribe Apart
A Tribe Apart
Performer
Phebe Nafisa Umar t/as Naffymar
Phebe Nafisa Umar t/as Naffymar
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Protek Illasheva
Protek Illasheva
Songwriter
Phebe Nafisa Umar t/as Naffymar
Phebe Nafisa Umar t/as Naffymar
Songwriter
Malcolm Rue
Malcolm Rue
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Protek Illasheva
Protek Illasheva
Mixing Engineer
Egar Boi
Egar Boi
Producer

Lyrics

Lyrics:
Chorus
Oh daddy oh daddy my daddy
blow my mind
Daddy oh daddy my daddy
See wetin him do
E sweet me for body
My head to my toes
It’s Blessing overdose
V 1 (Protek Illasheva)
I no go lie, daddy na him carry me high
So high, the eyes can not deny
They see it all walaitalai
Always on guard him dey active
Ahead of me so proactive
Grace done make me attractive
Fine boy wey love Jesus active, we active
Omo dey, dey, I and my daddy we dey dey
Blow my mind no be sope, flaming this fire e don tay, e don tay
No be today e, He bless me Sunday to Sunday e
Them no fit put me for bondage e
Cos everyday I dey update, baba update me
Chorus
Oh daddy oh daddy my daddy
blow my mind
Daddy oh daddy my daddy
See wetin him do
E sweet me for body
My head to my toes
It’s Blessing overdose
V2 (Naffymar)
Chorus
Oh daddy oh daddy my daddy
blow my mind
Daddy oh daddy my daddy
See wetin him do
E sweet me for body
My head to my toes
It’s Blessing overdose
Written by: Julius Promise t/as Protek Illasheva, Malcolm Rue, Phebe Nafisa Umar t/as Naffymar
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...