album cover
LABUBU
album cover
LABUBU was released on August 15, 2025 by OBODO as a part of the album LABUBU - Single
August 15, 2025
LabelOBODO
LanguageEnglish
BPM129
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

The way you rolling the ball like lukaku
(Ahh Shey lukaku)
And am Spending my money like ZenCo (Ah na Odogwu)
Hum...
Adaugo
The way you like labubu
You giving the vibe of Alingo
I get billions like Aliku
I want to spend money like Zenco
GenZi Girls
Just buy her labubu
She go follow you go home like mumu,
you go knack am that day no be Juju,
Just book your bolt man to pick uju,
No caping too much na talk and do,
Duka Duka na we deh do,
Awhh
Labubu
what's wrong with Adaugo,
200 dollars For labubu,
It's getting too much me I no do,
The only thing you Sabi na amapiano,
The way you rolling the ball like lukaku
(Ahh Shey Lukaku)
And am Spending my money like ZenCo (Ah na Odogwu)
Hum...
Adaugo
The way you like labubu
You giving the vibe of Alingo
I get billions like Aliku
I want to spend money like Zenco,
Adaugo Chilling with big boys
Ima ndi anyi bu
Ship is Sailing ugbo n'apu apu
EFCC Atugo Edon happen
Them go burst up the club, no loose guard O
Me I Carry martel deh buga O
Me and my Cartels deh on guard o
9Ja girls deh no like to deh work
Ask ghe ghe, Knacking everyday is their only work
They no send even na bonk
They go do you body work
If you call them ashawo or Olosho that one na Your talk
LABUBU
ADAUGO
I NO DO
Hehehehe
Written by: Winner Munachimso Chiwendu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...