album cover
Chair
7
On Tour
Music
Chair was released on August 29, 2025 by Maple Grove Entertainment as a part of the album Every Sound
album cover
Release DateAugust 29, 2025
LabelMaple Grove Entertainment
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM99

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
ZeXzy
ZeXzy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Aituae Williams Uwaifo
Aituae Williams Uwaifo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Chukwuma Emmanuel Chibuike
Chukwuma Emmanuel Chibuike
Producer
Aituae Williams Uwaifo
Aituae Williams Uwaifo
Producer

Lyrics

Chair Chair
Chair Chair
Chair Chair
Chair Chair eh
Mama don dey Chair Chair
Papa don dey Chair Chair
Small pikin dey Chair Chair
Aunty don dey Chair Chair eh
Brother don dey Chair Chair
Sister don dey Chair Chair
Small pikin dey Chair Chair
Everybody Chair Chair eh
Everywhere na Chair Chair
Ahh me no be zazoo
And I'm not a baboon
Only one no get part two
Your girl wear my tattoo eh
Chair Chair
Chair Chair
Chair Chair
Chair Chair eh
Dem call me Mr. Chair
Na me dey reign for here
Bring me some mademoiselle
Make dem come rub my belle
Chop my agidi with some Heineken
I be human being no be mannequin
Dey worry me I worry dem
Every blog topic
Mama don dey Chair Chair
Papa don dey Chair Chair
Small pikin dey Chair Chair
Aunty don dey Chair Chair hey
Brother don dey Chair Chair
Sister don dey Chair Chair
Small pikin dey Chair Chair
Everybody Chair Chair eh
Everywhere na
Ah me no be zazoo
And I'm not a baboon
Only one no get part two
Your girl wear my tattoo
Chair Chair
Chair Chair
Chair Chair
Chair Chair eh
Zex Zex Zex Zigi Zege ZeXzy
Millennial not a Gen-Z
Also known as Mr. Frenzy
Me no dey send all them envy
See finally I don make am
Everything I get I don stake am
The industry I don shake am
Glory baba take am
Mama don dey Chair Chair
Papa don dey Chair Chair
Small pikin dey Chair Chair
Aunty don dey Chair Chair eh
Brother don dey Chair Chair
Sister don dey Chair Chair
Small pikin dey Chair Chair
Everybody Chair Chair eh
Everywhere na
Ah me no be zazoo
And I'm not a baboon
Only one no get part two
Your girl wear my tatto
Chair Chair
Chair Chair
Chair Chair
Chair Chair eh
Written by: Aituae Williams Uwaifo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...