album cover
dlvr (Live)
album cover
00:05
00:55
01:05
01:15
01:25
01:30
01:40
01:55
02:50
00:00
03:02
Past 7 Days
dlvr (Live) was discovered most frequently at around 1 minutes and 25 seconds into the song during the past week

Lyrics

[Verse 1]
Gbe mi de'bẹ my shawty
Trust me nah me and you she say Timmy ma tan mi
Hmmm ahh ehh
If I stain wa fọ mi
Babe no dey take me joke, she like to do me corny
Gba, gba, gbaun ori mi wa n kanrin
[Chorus]
Baby ma ma ṣe bayẹn o ti poṣu mẹta
O ti poṣu mẹta
Man no go sungba jẹ body ṣa lo matter
Body ṣa lo matter
If e no dey dun mọ mi mi o ṣe back to sender
Water water mi Aquafina
O ṣe gan-an no go too far
[Chorus]
The babe no be Gokada but she dey deliver
She dey deliver
When she call I go pack my shoes say I go see una later
If she try make she run from me I swear I go chase am
Color color me Power Rangers
Tolani mi wey get danger
[Refrain]
Oh no no no no oh no
[Verse 2]
Girl I dey for you baby
When you need me I'm available
She dey show me ads oh ah
When she dey put my songs on replay
[Verse 3]
I'm a fucking baller
I don fine my gem
She no want no money, me I thank God for her
Wahala no go know you my girl
(Mm when I miss you I dey do silly things)
Mm when I miss you I dey do silly things
She dey put my song on replay
I honor you more than gold
[Bridge]
Na sɛ ɛgye ta
Mm mm M'anhyɛ da
Mm mm mm come ride with me ee
Wonti m'akɔfa asɛm aba oo
[Chorus]
Baby ma ma ṣe bayẹn o ti poṣu mẹta
O ti poṣu mẹta
Man no go sungba jẹ body ṣa lo matter
Body ṣa lo matter
If e no dey dun mọ mi mi o ṣe back to sender
Water water mi Aquafina
O ṣe gan-an no go too far
[Chorus]
The babe no be Gokada but she dey deliver
She dey deliver
When she call I go pack my shoes say I go see una later
If she try make she run from me I swear I go chase am
Color color me Power Rangers
Tolani mi wey get danger
[Refrain]
Oh no no no no oh no
[Outro]
Girl I dey for you baby
When you need me I'm available
She dey show me ads oh ah
When she dey put my songs on replay
Written by: Nathaniel Lasmid Owusu, Timileyin Sulaimon
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...