album cover
Off My Switch
5
Alternative Rap
Off My Switch was released on August 22, 2025 by DarcSlim as a part of the album Off My Switch - Single
album cover
Release DateAugust 22, 2025
LabelDarcSlim
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
DarcSlim
DarcSlim
Performer
shadyisfaded
shadyisfaded
Performer
Divine Audu
Divine Audu
Rap
Prince Ukaegbu
Prince Ukaegbu
Rap
COMPOSITION & LYRICS
Divine Audu
Divine Audu
Composer
Prince Ukaegbu
Prince Ukaegbu
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
DarcSlim
DarcSlim
Producer

Lyrics

Hello, hi ****, hi bitch
Una hand too short no fit off my switch I know (yeah yeah)
Unsigned, dem no hype me (uh huh)
Once a man blow up dem go wan ride meat my bro (uh huh, look)
Hello, hi ****, hi bitch
Una hand too short no fit off my switch I know
Unsigned dem no hype me
Once a man blow up dem go wan ride meat my bro
Tongue tied way she whining
That's your main girl I'ma turn to a side chick uh huh
Confined in me grinding
Una wan show off, wetin concern me (yeah)
It's DarcSlim with the flow I dey disgust of course (I dey disgust of course)
Dem go need cardigan like I return from Jos (like I return from Jos)
Na me be the pikin dem been wan commot (dem be dem be)
Still I show tear rubber mehn the condom burst (omo the condom burst)
Dem go D I E, na the result of war (na the result of war)
With my I E D I go dey bomb for sure (I go dey bomb oloun)
Always hard my penis no dey run on soft (ajeh)
I don see that fine shima wey dey run from love (she been dey run from love)
After she laugh to my jokes she go hop on my John Thomas (she go hop on my)
Love no blind, na the nyash e dey obstruct us (e dey blind)
Me and Faded we connect on a subconscious (ajeh)
Any **** say he rap pass, it is uncommon (Oloun Oloun)
I get the style wey dem no fit bite (walahi)
If dem gimme golden buzzer you go hold three strikes (you go hold three strikes)
Been growing wings since I was an only child (Oloun)
Way I'm headed for the sky omo I no need flight, tell em (no fit tell em wetin)
Hello, hi ****, hi bitch
Una hand too short no fit off my switch I know
Unsigned dem no hype me
Once a man blow up dem go wan ride meat my bro
Tongue tied way she whining
That's your main girl I'ma turn to a side chick uh huh
Confined in me grinding
Una wan show off, wetin concern me (Ay, Ay)
Dem dey doubt me until I kill a beat they'll co-sign me
Virgin but the way she handled meat is concerning
Darc see, shey she was in choir but she's screaming in the wrong key
Her boyfriend dey drum but she's playing with the wrong sticks
Drop skiz except you ride my meat you can never be on top me
She's hanging with the fiends when e burst na she go beg please
Mr Faded help me, I'm not in the mood for your antics, skip this
Betty butter bought a bag of loud
Na we dey bend am to the sound
Observe waka and then we bounce
I push the P and push an ounce
I see a kitty and then I pounce
No need all the noise Darkie is coming unannounced
Stepping on their necks (step)
March am till they bleed (bleed)
Glocky push his head back
Werey dey recede
See before she no dey text back
Now na me dey read
See the call on my phone omo dey on your own
Pick that shit I'm like
Hello, hi ****, hi bitch
Una hand too short no fit off my switch I know
Unsigned dem no hype me
Once a man blow up dem go wan ride meat my bro
Tongue tied way she whining
That's your main girl I'ma turn to a side chick uh huh
Confined in me grinding
Una wan show off, wetin concern me
Hello, hi ****, off my switch I know
Unsigned dem no hype, wan ride meat my bro
Written by: Divine Audu, Prince Ukaegbu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...