album cover
4DS
110
Afro-Beat
4DS was released on September 19, 2025 by El-Geng Music License under Sanusi inc usa as a part of the album 4DS & WKYBT - Single
album cover
Release DateSeptember 19, 2025
LabelEl-Geng Music License under Sanusi inc usa
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM115

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Gidisol
Gidisol
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Gidisol
Gidisol
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Gidisol
Gidisol
Producer

Lyrics

Say nothing
Soul
My mind go dey
Lati 2:30
Awa ti ji Lati 2:30
Man said 4ork that sh*t
Lati 2:30 man dem been active
And we are still active
I no dey smoke but I don high
I no drink but I'm sky high
Pull up with the fire
I Wonder who be that guy
Sky high sky high
Sky high
Ge ge ge ge ge
Say nothing
Oh lord
Allah
Gbè gbe gbe gbe gbe
Gbe gbe gbe o gbeee
Dem no see me I no see them
Dem dey gang up say dem get gang but I get God
Dem wan fight me, dem wan Nitch me
Dem no like me but I Dey give dem harmony like bone thugz
I say dem tryna be God
so me tell make dem 4ork off
Say nothing
Osha ti Mon pe bebe n lol
Energy wey still plenty
Backy wey still plenty
huh huh huh
huh huh huh
Lati 2:30
Awa ti ji Lati 2:30
Man said 4ork that sh*t
Lati 2:30 man dem been active
And we are still active
I no dey smoke but I don high
( Ge ge ge ge ge ge )
I no drink but I'm sky high
Pull up with the fire
I Wonder who be that guy
Sky high sky high
Sky high
I no dey smoke but I don high
I no drink but I'm sky high
Pull up with the fire
I Wonder who be that guy
Sky high sky high
Sky high 
Soul
Written by: Gidisol
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...