album cover
Run Away
344
Afro-Beat
Run Away was released on September 6, 2024 by Independent as a part of the album Algorithm - EP
album cover
Release DateSeptember 6, 2024
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
28Lybra
28Lybra
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Samuel Ogheneovo Omonigho
Samuel Ogheneovo Omonigho
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Hyconique Beatz
Hyconique Beatz
Mastering Engineer

Lyrics

I love 28
Eh yeah
Never believed in love
Until I jam Kamsi and I liked her
I think she likes me too
But she mental
Sho fe pami for my mama
Sho fe pami for my mama
Hello, hello my baby
E don tey wey I see you for my insta
I no like as you deh make me feel like jailer
Before I see you, I gats collect visa
Kilo to beh, wetin reach like that
You better calm down
Make I no go leave you pass
I be like angel
You know say I be big man
Money choke
Money choke
I get bullion van
Ye! Wetin dey sup oo
Shey dem no dey love, nain I love you?
Ebezina, kele full my hand
Oh, but na you I want
Oje maló f'ara wé oo
Better calm down
You make me to salaro
I dey for you but you making me to runaway
Osalenle osalenle
Oh oh oh oh oh ah
Oje maló f'ara wé oo
Better calm down
You make me to salaro
I dey for you but you making me to runaway
Osalenle osalenle
Oh oh oh oh oh ah
Written by: Samuel Ogheneovo Omonigho
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...