album cover
Sly
Music
Sly was released on August 7, 2025 by DIWON as a part of the album 2deep
album cover
Album2deep
Release DateAugust 7, 2025
LabelDIWON
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Credits

PERFORMING ARTISTS
DIWON
DIWON
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Sotannde Temidayo Olayinka
Sotannde Temidayo Olayinka
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
DIWON
DIWON
Mixing Engineer

Lyrics

Listen
All the things you Dey yarn for my back back
Shey you fit to talk am for my eye eye
Why?
You Dey lie?
Abi you Dey shy?
Make I no fit rely on you.
I know you go deny
Na your brother you Dey sly
And I saw it coming
Saw it coming
Like a butterfly
You no fit satisfy
Nothing to justify
But you keep it going
Keep it going;
Your limit is the sky
I no go fit to lie for you
Even if you lie for me
Wetin no make me check on you
Nahin no make you check on me too
Life go teach you lesson wey them no teach you for school
And he go show plenty video wey no dey YouTube
Why?
You Dey lie?
Abi you Dey shy?
Make I no fit rely on you..
You no fit satisfy
Nothing to justify
But you keep it going
Keep it going;
Your limit is the sky
All the things you Dey yarn for my back back
Shey you fit to talk am for my eye eye
Why?
You Dey lie?
Abi you Dey shy?
Make I no fit rely on ya
Written by: Sotannde Temidayo Olayinka
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...