album cover
Na Me
2,610
Afro-Beat
Na Me was released on August 20, 2025 by Energy Gang Entertainment as a part of the album Na Me - Single
album cover
Release DateAugust 20, 2025
LabelEnergy Gang Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Credits

PERFORMING ARTISTS
Tembu "Danny Green 237towncryer" Ebere
Tembu "Danny Green 237towncryer" Ebere
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Praise Chukwunywre
Praise Chukwunywre
Composer
Tembu "Danny Green 237towncryer" Ebere
Tembu "Danny Green 237towncryer" Ebere
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Tembu "Danny Green 237towncryer" Ebere
Tembu "Danny Green 237towncryer" Ebere
Producer

Lyrics

Intro
Make una help me eh heey
Danny Green
First verse
E get one Hausa man wey I know
He dey chop pork
Anytime wey em enter musk he go dey comport
I be mbengwi boy Nigeria Cameroon I dey comport
As a Bamenda boy I too pompous
All this Perika them dey too dey form boss
I be the presido I be the real boss
When I pull up you go see my convoy’
No be Beb beb beb no be cheap talk
No be Indian film no be TikTok
Bridge
Men them wan know who I be
I be nko I be mbe I be chief I be Fon am a king I be Presido
Chorus
Na me
Na me ooh
Na me (come on 5X)
Na me
Na me ooh
Na e (small boy big God)
Na me
Na me ooh
Na me (boy dey dey worry place)
Na me
Na me ooh
Na me (come on come on come come let’s go)
Verse 2
Na me be that boy wey dey boom place
Bamenda Pikin me I no dey fear face
Handle all trouble I no dey fear case
if you ain’t talking money comot for my face
They dey lobby
See them them dey lobby
When they see me they just dey lobby
Everybody lobby
They dey lobby
See them them dey lobby
When they see me they just dey lobby
Everybody lobby
I no be one minute man but na me dey come first
If you go against me you go confess
Me and you ? We are not in contest
Who come last fit still carry first
When I was broke where you dey
I no see nobody
Now money come
You don show
Ah Bobby no be so
Interlude
Men dem want know who me be
me Bamenda first son me come through me ah Ginger the place yeah yea
 
Bridge
Men them wan know who I be
I be nko I be mbe I be chief I be Fon am a king I be Presido
Chorus
Na me
Na me ooh
Na me (come on 4X)
Na me
Na me ooh
Na e (small boy big God)
Na me
Na me ooh
Na me(boy dey dey worry place)
Na me
Na me ooh
Na me (come on come on come come let’s good)
Written by: Daniel Ebere Tembu, Praise Chukwunywre
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...