album cover
Badtin
110
Music
Badtin was released on October 24, 2025 by Shekx Made Music under exclusive license to Shekx Magic studio & Shekeh Digitals as a part of the album The Vibe Machine - EP
album cover
Release DateOctober 24, 2025
LabelShekx Made Music under exclusive license to Shekx Magic studio & Shekeh Digitals
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Credits

PERFORMING ARTISTS
Shekx
Shekx
Performer
COMPOSITION & LYRICS
GIMBA SHEKWOLO EMMANUEL
GIMBA SHEKWOLO EMMANUEL
Lyrics
MICHEAL OFUOWOICHO AGADA
MICHEAL OFUOWOICHO AGADA
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Abel Isaac Dachmo
Abel Isaac Dachmo
Producer
Sabi Knack
Sabi Knack
Producer

Lyrics

BADTIN
I hit her tata ewe we we ewe we we
She de scream fidivocal ele le le le ele le le
(Isaac Sabi Knack ohh)
Jam kele for club
try to shoot my shot
And I tell her wetin xup
Now she con Dey form
Baby no Dey Yanga me I want to tanga
The way you move your body
me I want to penetrate am
Omo the things you do
dey make man loose him concentration
The way you whine Zulezuu
Me I want to do (kerewa x3)
Tiwa put me in the mood
me I want to do (koroba x3)
You go hear am if I chuck
I no be your ex (Chukwuma x3)
I don put her in the mood
Then she come close (whisiper x3)
She say she wan to do bad tin
So I take her to my Room ahh
Give her my cucumber
Neighbor say she too shouting
And i telli them no wam
and I lock up my door
later Pull with two banies
Make them know say me no send them
Na me dey pay my own rent
no tell me how go my thing
Yea yeah yeah
I hit her tata (eweh x6)
She Dey scream fidivocal (eleh x6)
Do re mi titi LALA(eweh x6)
Shey na you want banana) (eleh le le x6)
I hit her left and right
She confirm bad boy NASARAWA
The way I blow her back,
I don de tekno the Panana
Mezebu, I Dey make her Dey dance seklewu
Ah for my room anytime wey she feeling the groove
The way you whine Zulezuu
Me I want to do (kerewa x3)
Tiwa put me in the mood
me I want to do (koroba x3)
You go hear am if I chuck
I no be your ex (Chukwuma x3)
I don put her in the mood
Then she come close (whisiper x3)
She say she wan to do bad tin
So I take her to my Room ahh
Give her my cucumber
Neighbor say she too shouting
And i telli them no wam
and I lock up my door
later Pull with two banies
Make them know say me no send them
Na me dey pay my own rent
no tell me how go my thing
Yea yeah yeah
I hit her tata (eweh x6)
She Dey scream fidivocal (eleh x6)
Do re mi titi LALA(eweh x6)
Shey na you want banana) (eleh le le x6)
(Instrumentals)
BEDMIX!
MAY, MAY, MAY, MAYORRRR!!!
(Instrumentals)
Written by: GIMBA SHEKWOLO EMMANUEL, MICHEAL OFUOWOICHO AGADA
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...