album cover
YOUR BODY
298
Afro-Beat
YOUR BODY was released on August 29, 2025 by REBIRTH Music as a part of the album A KID WITH A DREAM (AKWAD) - EP
album cover
Release DateAugust 29, 2025
LabelREBIRTH Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Credits

PERFORMING ARTISTS
KODEE
KODEE
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Thompson Fawaz Olaitan
Thompson Fawaz Olaitan
Lyrics, Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Choke Boi
Choke Boi
Producer
Spirit Mix
Spirit Mix
Mixing Engineer, Mastering Engineer

Lyrics

KODEE dey for you
Choke boy
My gurl
See the steeze wey you carry enter Sharp girl
I wan take you back to my home My shawty
When i see your face
E dey my body oo
I’ve seen a lot of fine girls
But e be you wey dey my mind
Souls and body o
The moment wey you enter i see nobody o
Wetin I want
E dey your body
Sweet pass shito
My gbedu won bami ko
Girl makoba mi gan
Ego dey bamilo baby Ah ah ahhh
Wetin i want e dey your body ohh
Ah Sweet pass shito
My gbedu won bami ko
Girl makoba mi gan
Ego dey bamilo baby Ah ah ahhh
Wetin i want e dey your body ohh
I no dey lie olohun
Gba funmi lekana
Make i be your bobo olohun olohun
Koje’n debe yen gan baby kongo aso
Leni aiye agbo
No be kiss and tell
Baby iwo mofe
Jeka sign e be omo banke
My gurl
See the steeze wey you carry enter Sharp girl
I wan take you back to my home My shawty
When i see your face
E dey my body oo
I’ve seen a lot of fine girls
But e be you wey dey my mind
Souls and body o
The moment wey you enter i see nobody o
Wetin I want
E dey your body
Sweet pass shito
My gbedu won bami ko
Girl makoba mi gan
Ego dey bamilo baby Ah ah ahhh
Wetin i want e dey your body ohh
Ah Sweet pass shito
My gbedu won bami ko
Girl makoba mi gan
Ego dey bamilo baby Ah ah ahhh
Wetin i want e dey your body ohh
Spirit mix
Written by: Thompson Fawaz Olaitan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...