album cover
SUCCESS
51
R&B/Soul
SUCCESS was released on August 29, 2025 by Black conscious mmvt as a part of the album SUCCESS - Single
album cover
Release DateAugust 29, 2025
LabelBlack conscious mmvt
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM106

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Salone Cool J
Salone Cool J
Background Vocals
Thy Young
Thy Young
Drums
COMPOSITION & LYRICS
Shitta Jawara
Shitta Jawara
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Twice Ice
Twice Ice
Mastering Engineer

Lyrics

I'm proud of you daddy. Keep having success
Dem b dae laugh me traday because ar b jobless ayee
Among all of me friends dem
Na be na b d poorest
But day lek tiday na me so God bless
Una cam make we celebrate to my success ayee
Success ayee
Now me sef dun get plenty money Success
Ar Dey fly go overseas
Sucesss
Den just gimmie promotion
Success
Na way den dem dey tok borku ar dey tok less
Every story get ending just take you time
Way sufferness dey cam dats real time
Days go cam you nor get natin for eat
Si for sleep pass you end up na street
You go feel lek you worthless
People way for hep you den go watch you den go careless
Mortal man bad
Den go rather watch you fall
Tok down on you so den go see you small
Never give up just stay in line
Just work hard you go be fine
Look at me now I'm doing fine
God is good all the time
Dem b dae laugh me traday because ar b jobless ayee
Among all of me friends dem
Na be na b d poorest
But day lek tiday na me so God bless
Una cam make we celebrate to my success ayee
Success ayee
Now me sef dun get plenty money Success
Ar Dey fly go overseas
Sucesss
Den just gimmie promotion
Success
Na way den dem dey tok borku ar dey tok less
Family meeting den pull you pa count
Instead of love den wan put you na court
Way you nor get ar swear you nor get voice
Anyting you do ar say you nor get choice
Ting dun okay now glory be to God
Way u dey shine now na den sabi tok
If den kno you story at sweh dem nor go tok
Ar just wanna live my life now and enjoy
Dem b dae laugh me traday because ar b jobless ayee
Among all of me friends dem
Na be na b d poorest
But day lek tiday na me so God bless
Una cam make we celebrate to my success ayee
Success ayee
Now me sef dun get plenty money Success
Ar Dey fly go overseas
Sucesss
Den just gimmie promotion
Success
Na way den dem dey tok borku ar dey tok less
Dem be dun tok leh den tok now
We b dun suffer we can laugh now
Den only celebrate your loss never your win
Downplay your dreams and act like they in
Mortal man badd
If you nor go through life you nor go see success
You go stress you press and feel depressed
God nor dey make mistake na u blessed
Just pass it to the rest
Dem b dae laugh me traday because ar b jobless ayee
Among all of me friends dem
Na be na b d poorest
But day lek tiday na me so God bless
Una cam make we celebrate to my success ayee
Success ayee now me sef dun get plenty money
Success
Ar Dey fly go overseas
Sucesss
Den just gimmie promotion
Success
Na way den dem dey tok borku ar dey tok less
Written by: Shitta Jawara
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...