album cover
Bomi
Music
Bomi was released on November 15, 2019 by Independent as a part of the album Bomi - Single
album cover
Release DateNovember 15, 2019
LabelIndependent
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM122

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Papizzy DXP
Papizzy DXP
Performer
COMPOSITION & LYRICS
David Desmond
David Desmond
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Snow Ziga
Snow Ziga
Recording Engineer
Toby Lee
Toby Lee
Producer

Lyrics

Baby na me and you
One plus one na two
You go be my bae
And I go be your boo
Anything you want I go buy
See Baby never say no goodbye
See Baby we go play
Go Dubai ye ye ye ye
Oh God of mercy
My life need mercy
All the things
You dey do dey do
Dey make me crazy
And all the things you dey do
Dey make me act a fool
Dem make me wan dey do
Oh no oh no
Ololufe Ragabomi
Fayabomi ye
Ololufe Ragabomi
Fayabomi ye
Ololufe Ragabomi
Fayabomi ye
Ololufe Ragabomi
Fayabomi ye
Ololufe Ragabomi
Nananana oh no oh no ye
Cus your love na my love
And anything wey dem
Like make dem talk o
See baby me and you for life
Nobody put assunder yeyeyeye
Ololufemi mapada leyin mi o
Waiwaiwai ye e yeah oh no
Wherever my babe dey pray
She dey always pray for me
Anytime she misbehave
She dey always say sorry
Whenever I no get bar
She dey always pray for me
Thank you babe
Help me thank my babe
Also thank your babe
That's why I dey hustle tight
So you go be my wife
Na you my children go call mummy
Na you be my only honey
You are the reggae to my blues
Odoyewu omori mi wu
Baby if I dey for you
Shey you go dey for me
Ololufe Ragabomi ye
Fayabomi ye
Ololufe Ragabomi
Nananana oh no oh no ye
Na your love dey
Make me dey high
Wetin you give me
Dey make me dey shark
Your loving girl e
Dey make me dey maddd
Your loving girl e fit
Make man go pai yeah yeah
Walomo mummy mi
Walomo mummy mi
Mafimi sile lo lo
Baby mi ode Jo Jo
Jo Jo jo Jo eh
Dxp D Dxp
D Dxp D Dxp
Ololufe Ragabomi
Fayabomi ye
Ololufe Ragabomi
Nananana oh no oh no ye
Written by: David Desmond
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...