album cover
SHICAN
album cover
SHICAN was released on August 19, 2025 by AOC as a part of the album SHICAN - Single
ReleasedAugust 19, 2025
LabelAOC
LanguageEnglish
BPM133
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

And she can jiggle it she carry nyash
And she can jiggle it she carry nyash
And she can jiggle it she carry nyash
And that I know
And she can jiggle it she carry nyash
And she can jiggle it she carry nyash
Anaborosekere she carry body
Anaborosekere she carry nyash
Anaborosekere she carry bobby
Anagode nagode allah
Anaborosekere she carry body
Anaborosekere she carry nyash
Anaborosekere she carry bobby
Anagode nagode allah
Ye god almighty
Me want to turn up tonight
Pull up with all my devices
I no wan see no malpractice
O shey me one kind
Wey make body wan dey risi
I no wan see japanjantis
I just wan pull up to party
For my head I be singing falsetto
Nah my bed na hin be the address oo
She pull up I pull up una yes o
After one we go round two
Nah only me fit run my set o
Nobody fit dribble me like Sam Eto
Body to body make we Dey magneto
O timi o timi o Timi ateto oo
She carry nyash
She can jiggle it she carry nyash
She can jiggle it she carry nyash
She can jiggle it she carry nyash
She can jiggle it she carry nyash
She can jiggle it she carry nyash
She can jiggle it she carry nyash
She can jiggle it she carry nyash
Anaborosekere she carry body
Anaborosekere she carry nyash
Anaborosekere she carry bobby
Anagode nagode allah
Anaborosekere she carry body
Anaborosekere she carry nyash
Anaborosekere she carry bobby
Anagode nagode allah
Una tonight I save us
Enter the room and they change conversation
All the weapons they fashion against us
No fit to prosper I promise I take off
And am landing my shade on them
Be like say na me Dey shake ayewan
When it come to this music am Aone
It better make person no start conversation
Oh me I say what
Tonight tonight
9090
My jam is sweet
Pass your panti
You better go
Record your tryings
I'm the one they want tonight
Been dropping hit
Since the nineties
I'm the daddy
U are the baddie
So I no wan hear jabanjantis
All my life I don dey jazzy
And she can jiggle it she carry nyash
And she can jiggle it she carry nyash
And she can jiggle it she carry nyash
And that I know
And she can jiggle it she carry nyash
And she can jiggle it she carry nyash
Written by: OLUWAFOLAYEMI OJO

Loading...