album cover
Escaladizzy
11
Music
Escaladizzy was released on August 18, 2025 by WRLD INC as a part of the album Escaladizzy - Single
album cover
Release DateAugust 18, 2025
LabelWRLD INC
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
ic wrld 999
ic wrld 999
Performer
Bello Muhammad olamide
Bello Muhammad olamide
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Bello Muhammad olamide
Bello Muhammad olamide
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
ic wrld 999
ic wrld 999
Producer

Lyrics

Ic ahhh Muhammed
(Can your grandfather do this)
Where I Sabi you where I go pass my backwoods
Always on the run no where to turn back to
Eni Ku ti Ku Eni olo lo ma ku
So mo nireti Beni o da ola lo ma dun
Gbe escaladizzy wo Santorini
I go always de for who de for me
Never quit hustle till I get what I'm finding
I'm a young boy with CEOs dream
Any problem Na money be the formula
During pain time nobody riwa
Happy mode dey won wan ta si was
Allegedly Mo ma Cho ni ti ma fi tokula
Wetin you de face I de face times 2
Steze nio Jen so si ta
If I give up who I go look up to
Even loved ones ma le e bo Sita
Thanks to enemies tan Lewa
All your bad mouth lo motivate wa
Oju to rọ́ la ti fi igba Kan ri ya
I'll never give up biti John Cena
Gbe escaladizzy wo Santorini
I go always de for who de for me
Never quit hustle till I get what I'm finding
I'm a young boy with CEOs dream
Any problem Na money be the formula
During pain time nobody riwa
Happy mode dey won wan ta si was
Allegedly Mo ma Cho ni ti ma fi tokula
Gbe escaladizzy wo Santorini
I go always de for who de for me
Never quit hustle till I get what I'm finding
I'm a young boy with CEOs dream
Any problem Na money be the formula
During pain time nobody riwa
Happy mode dey won wan ta si was
Allegedly Mo ma Cho ni ti ma fi tokula
I'll never stop till I ri ba ti shey
Tete dami lohun oluwa Toro sha mope
I get nobody Na you I de face everyday
Kaya awon OTA Mi ja tire mi batide
Focus on my dream won't look the other way
To make my success near don't want it far away
Eni ma la laye oju a romo Ari ye
No sleeping for working boy 24/7 I'm awake
Steadily on my grind oh
Emi omo ghetto hoping for the best oh
Brought up from the gutter
Will never relent
I want real life blessings no be panshibo
Emi Omo logo
All over the world Las Vegas city wo San Fransisco
I go de go koni so fo gbo gbo isoro mi
Ota nio Ko
Yeh
Gbe escaladizzy wo Santorini
I go always de for who de for me
Never quit hustle till I get what I'm finding
I'm a young boy with CEOs dream
Any problem Na money be the formula
During pain time nobody riwa
Happy mode dey won wan ta si was
Allegedly Mo ma Cho ni ti ma fi tokula
Wetin you de face I de face times 2
Steze nio Jen so si ta
If I give up who I go look up to
Even loved ones ma le e bo Sita
Thanks to enemies tan Lewa
All your bad mouth lo motivate wa
Oju to rọ́ la ti fi igba Kan ri ya
I'll never give up biti John Cena
Outro
Gbe escaladizzy wo Santorini
I go always de for who de for me
Never quit hustle till I get what I'm finding
I'm a young boy with CEOs dream
Any problem Na money be the formula
During pain time nobody riwa
Happy mode dey won wan ta si was
Allegedly Mo ma Cho ni ti ma fi tokula
Written by: Bello Muhammad olamide
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...