album cover
E Get Why
Afro-Beat
E Get Why was released on August 22, 2025 by KinonSound as a part of the album August Meeting - EP
album cover
Release DateAugust 22, 2025
LabelKinonSound
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM184

Credits

PERFORMING ARTISTS
Whizzykeyz
Whizzykeyz
Piano
COMPOSITION & LYRICS
KIZITO CHINONSO EZENNAERIKA
KIZITO CHINONSO EZENNAERIKA
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Whizzykeyz
Whizzykeyz
Engineer

Lyrics

Everyday na paper chasing day
E get why
You no get money you still dey brag
E get why
Mama sell your market I go buy
E get why
Papa Dey Dey hustle bills bills
E get why
Sporty don become employment now
E get why
Full still dey rise
You still dey smile
E get why
One person no Dey make convoy
E get why
Cho Cho show working
E get why
Eeeeeeee
Akpunbe Akpunbe
Eeeeeeeeee
Nwannem kuo Ume
Eeeeeeeeeeeee
Akata akata akata kpunbee
Eeeeeeeeeeeee
Otoro gbagbuo rum ndi ilom
Ebe ka unu mgbe munwa na achu kwanu egom
Ahh
Onye nke Akwa esi ebe a
Ta wa here iche na mu na atu kwanu gi egwu
Okwa ifu na anya ka mu ji bia
E get why
I love I love I love na money
E get why
Old things shall pass away
E get why
New things shall come my way
E get why
Eeeeeeeee
Akata akata akata kuo Ume
Eeeeeeeee
Nwannem kuo Ume
Eeeeeeeeeeeee
Akata akata kuo ume
Eeeeeeeeeeeee
Okwa imana oburom na eme
Oburo na Ike aka m
Na oburo m na eme
Ah
Ekpere ka Nnem no na ekpe
Ukwachinaka Dalu na ina agbanye o na eme
Ee
Dey your day make I Dey my day
E get why
If e no be money no put call
E get why
Mary Kay no fit cover flaws
E get why
Packaging no fit cover bills
E get why
Okwa ifu na anya ka mu ji bia
E get why
I love I love I love na money
E get why
Old things shall pass away
E get why
New things shall come my way
E get why
Eeeeeeeee
Akpunbe Akpunbe
Eeeeeeeee
Ottos kuo ume
Eeeeeeeeeeeee
Akata akata akata kpunbe
Eeeeeeeeeeeee
E get why
Written by: KIZITO CHINONSO EZENNAERIKA
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...