album cover
High 10
album cover
High 10 was released on August 29, 2025 by Dapper Music & Entertainment as a part of the album High 10 - Single
August 29, 2025
LabelDapper Music & Entertainment
BPM106
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

[Verse 1]
Ye, say
Elevating
Dey no believe say when dem see dey go see me for their front page
Put them on a rampage
[Verse 2]
Naa, navigating
Around the world with my drip so fly like a partridge
Full time job no be average
[Chorus]
High tension
You know say we dey give them high tension gan
Give them high tension
You know say we dey give them high tension gan gan
Give them high tension
You know say we dey give them high tension gan
Give them high tension gan gan
Dey give them high tension
[Verse 3]
To all the many many people wey done show me love Oluwa protect you
To all the many many rumour about us omo na money only dey my mind o
[Verse 4]
Say when we pull up we dey
We dey pull up like e army everybody jazz
Omo
Dey no fit snooze who God don bless
[Verse 5]
Hey, say
I shoot my shot again
I hit my target never miss again
I know they lines no dey meet again
Dem nor dey lie for my name again
[Verse 6]
For my head I dey think like ten things
If I'm in the mood I dey shoot like ten tapes
Diamonds on my neck I dey feel like 2Chains
Buy you carpucine If you really want it
[Chorus]
High tension
You know say we dey give them high tension gan
Give them high tension
You know say we dey give them high tension gan gan
Give them high tension
[Chorus]
You know say we dey give them high tension gan
Dey give them high tension gan gan
Dey give them high tension
[Verse 7]
To all the many many people wey done show me love Oluwa protect you
To all the many many rumour about us omo na money only dey my mind o
[Verse 8]
Say when we pull up we dey
We dey pull up like e army everybody jazz
Omo
Dey no fit snooze who God don bless
[Outro]
To all the many many people wey done show me love Oluwa protect you
To all the many many rumour about us omo na money only dey my mind o
We dey pull up in a
Dey pull up with the money and e everybody dance
Omo
They no fit snooze who God don bless
Written by: PaBrymo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...