Still Going
1
Afro-Beat
Still Going was released on September 19, 2025 by KPM MUSIC LTD as a part of the album Catch Your Cruise - Single
Credits
PERFORMING ARTISTS
Jody
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Jody
Songwriter
Dwayne Grant
Songwriter
DRBROWNPHD .
Songwriter
Eddy Andrew
Songwriter
Michael Awagbe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jody
Producer
Lyrics
Mehn if they wanna
Come for me make them come for me yea
You sef no say I no go gree
I dey on my lane cos e sure for me yea
Tell me as e wan be ah
Kososhi Bebe n lo bebe n loo
Wey all of ma jiggy's
Kilon lo o kilon bo oooo
All up in ma hood emi lomo to nso Omo to nsooo
Hennessy n lo o champagne lo o
Casami n loooo o
Always on the road e no matter the hardship
I stand fit na why nobody fit buga me
I come with ma a game if you fake am I go fashi
Disappear on you like magic
Anything I do dem say confirm ni
Gotta represent for my family
That's why I dey hold my side
And I go dey for long
So if they wanna
Come for me make them come for me yea
You sef no say I no go gree
I dey on my lane cos e sure for me yea
Tell me as e wan be ah
Kososhi Bebe n lo bebe n loo
Wey all of ma jiggy's
Kilon lo o kilon bo oooo
All up in ma hood emi lomo to nso Omo to nsooo
Hennessy n lo o champagne lo o
Casami n loooo o
Ekelebe come all the men tuama
Them say make I talk me I say nada
They cyant touch cos me hotter than a sunna
And if you do me bad prepare for your karma
Kasa kasa kese kese ahh han
Who goes harder no man eh eh olohun
Oya everybody gbori wole , shanawole
Cos time no dey time no dey
So I just wan dey chilli
You get money or you no get money
Turn it up to the ceiling
Kososhi Bebe n lo bebe n loo
Wey all of ma jiggy's
Kilon lo o kilon bo oooo
All up in ma hood emi lomo to nso Omo to nsooo
Hennessy n lo o champagne lo o
Casami n loooo
Written by: DRBROWNPHD ., Dwayne Grant, Eddy Andrew, Jody, Michael Awagbe

