album cover
Obim
album cover
Obim was released on November 1, 2024 by Yomade as a part of the album Obim - Single
November 1, 2024
LabelYomade
LanguageEnglish
BPM114
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Oh no o
Sansayesai
IamYomade
See the way I dey try
To Dey buckle my shoe
Cos love no dey again
If money no dey for hand
As I dey try my best
to treat you right
Some people dey wey say
Dem just wan chop your work
Baby you drive me crazy
Omalicha baby
Kilofe gan
Wo wo wo
I Dey try try try
To treat you nice
Baby no dey form for me
Baby no dey whine on me
Oh no
Chorus:
Ihe in'emerem // n'aso mu uso // obim o // omalicha m ooo//
Ihe in'emerem // n'aso mu uso // obim o // omalicha m ooo//
Ihe in'emerem // n'aso mu uso // obim o // omalicha m ooo//
Ihe in'emerem // n'aso mu uso // obim o // omalicha m ooo//
Sweet butter match bread butter
You to fine
You do me anthena
Omo the Garri don pass water
This matter don reach Ajah
I no say love sweet
But money is important
Loving no Dey balance
If you no get the raba
Baby you drive me crazy
Omalicha baby
Kilofe gan
Wo wo wo
I Dey try try try
To treat you nice
Baby no dey form for me
Baby no dey whine on me
Oh no
Chorus:
Ihe in'emerem // n'aso mu uso // obim o // omalicha m ooo//
Ihe in'emerem // n'aso mu uso // obim o // omalicha m ooo//
Ihe in'emerem // n'aso mu uso // obim o // omalicha m ooo//
Ihe in'emerem // n'aso mu uso // obim o // omalicha m ooo//
YoOnDaMix
Written by: Iluyomade Eniola Idowu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...