album cover
Jailer
album cover
Jailer was released on July 21, 2023 by Giovane Records as a part of the album Jailer - Single
ReleasedJuly 21, 2023
LabelGiovane Records
LanguageEnglish
BPM83
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Ahahah
Hmmmmmm Uhmmmm
It been a long time
Searching for a girl like you
In my life naw
I never never see your type girl
Now that I found you
I no go use you play
Girl E be like say
I dey mad oh
If you no dey my side oh
Girl e be like say I dey craze oh
I don dey lose my temper oh
Ohhhh
Go extra miles for your body
Do anything wey go please your love
Buy anything for your body
Mmm hmmmm
Fight a man
Kpai a man
Pretty girl
See I like you so much
If you need the D
Come around
Every night I go satisfied you
Gimmme some mmmm
Ohhhhhh ohhhh
Taratiratata
Tira tira tata
Hmmmmm
Ohhhh
Jailer
You be my jailer (ahh)
Girl
Jailer
You be my jailer (arhhhh)
Ohh ohhhhhh
Written by: Joshua Etim

Loading...