album cover
Fever II
921
Afrobeats
Fever II was released on September 19, 2025 by Sony Music Entertainment (Pty) / Crux Global Limited as a part of the album Fever II - Single
album cover
Release DateSeptember 19, 2025
LabelSony Music Entertainment (Pty) / Crux Global Limited
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Raevin
Raevin
Performer
Kelvyn Boy
Kelvyn Boy
Performer
KOJO BLAK
KOJO BLAK
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kelvin Ocran Pan
Kelvin Ocran Pan
Composer
MacDonald Adotey Braide
MacDonald Adotey Braide
Lyrics
Kelvin Brown
Kelvin Brown
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Joseph Kwame Addison
Joseph Kwame Addison
Producer

Lyrics

[Verse 1]
Give me your loving, give me weytin I need
And wherever you dey, girl, baby, I'll be
And your body, my babe, is it for me?
Gimme your loving, give me weytin I need
[PreChorus]
Gimme fever
Make my body shiver
After you give it to Jesus o
Girl, come give it to Caesar
Gimme fever ah
Make my body shiver
After you give it to Jesus
Girl, come give it to Caesar
[Chorus]
Girly, your body be my spec o
Be my spec
Way you dey whine am for my head o
For my head
Me I dey wan wetin dey your skirt o
Dey your skirt oo
Girly, your body be my spec oo
You be my spec oo
[Verse 2]
Thing you dey do you dey make I dey craze
Come dey my body cos time no dey
Me and you jakpa dey go far away
Promise say you no go dey leave me lonely eeeh
I dey, I dey for outside, I dey wait
Girl your matter, I carry for my head
Bɛ sɛ me kɛtɛ, don't be late, lady
Like the way you do me crazy
Body no yɛ bad ɔde ma me daily oo
Know dey worry body, money, getti plenty
[PreChorus]
Gimme fever
Make my body shiver
After you give it to Jesus o
Girl, come give it to Caesar
Gimme fever ah
Make my body shiver
After you give it to Jesus
Girl, come give it to Caesar
[Verse 3]
Forever make we dango
Bɛnkɛ my body now, go settle down
Suɔmɔ jɔle ohe yɛ feo dienstɛ
No basima you be my favorite oh
I resign your name for my locket
Oh ɔhema
Na you fi run to my pocket pocket oo
My only fanta Awula
Kwɛmɔ bɔni okpokpoɔ ashinɔ
No delay when I blow my pampana
For you loving I getti stamina
[Chorus]
Girly, your body be my spec o
Be my spec
Way you dey whine am for my head o
For my head
Me I dey wan wetin dey your skirt o
Dey your skirt oo
Girly, your body be my spec oo
You be my spec oo
[PreChorus]
Gimme fever
Make my body shiver
After you give it to Jesus o
Girl, come give it to Caesar
Gimme fever ah
Make my body shiver
After you give it to Jesus
Girl, come give it to Caesar
[Chorus]
Girly, your body be my spec o
Be my spec
Way you dey whine am for my head o
For my head
Me I dey wan wetin dey your skirt o
Dey your skirt oo
Girly, your body be my spec oo
You be my spec oo
Written by: Kelvin Brown, Kelvin Ocran Pan, MacDonald Adotey Braide
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...