album cover
Take Over
105
Afro-Beat
Take Over was released on September 5, 2025 by REBIRTH Music as a part of the album SUNIVERSE (DELUXE) - EP
album cover
Release DateSeptember 5, 2025
LabelREBIRTH Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM89

Credits

PERFORMING ARTISTS
Legendary Suni
Legendary Suni
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Sunny Eke
Sunny Eke
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Nanowavy
Nanowavy
Producer, Mixing Engineer, Mastering Engineer

Lyrics

I say na time don go
Me I no dey play I no dey do like jangilova
Every opportunity I treat am like gold
Me I’m taking over no dey getti younger
Papito I want to give them gbas gbos
I no smoke Igbo I no dey drink or do wayo
But my eye clear steady looking on the road
Enemies dem choke but I’m on a row ohh
If you no know make you comot body
Mathematics no be astronomy
Ichoro ile kaa mbu mmiri na onu eh
Ogem erugo erugo
If you no know make you comot body
Mathematics no be astronomy
Ichoro ile ka mbu mmiri na onu eh
Ogem erugo obatago
The boy don show
(nwachigoziri)
(And we are taking over)
I say the boy don show
Nwa Abia (nwadirioha)
(And we are taking over)
For rumuokwuta na there wey I grow up
Like Jeremiah Obafemi Awolowo
Gimme my flowers now wey i dey alive
When all the essence still dey glow and e bright
Shoutout to all ah the Legends i remember them
When I been dey for the street I Dey admired
them
But now you better believe
Na the beginning be this
Oh no I cannot be civil
I’m taking over over yeah yeah
Iwe na ewem u o (wenu wem wenu wem)
Ima na iwe na ewem u oh
Ichoro ile kaa mbu mmiri na onu eh
Ogem erugo erugo
If you no know make you comot body
Mathematics no be astronomy
Ichoro ile kaa mbu mmiri na onu eh
Ogem erugo erugo
If you no know make you comot body
Mathematics no be astronomy
Ichoro ile ka mbu mmiri na onu eh
Ogem erugo obatago
The boy don show
(nwachigoziri)
(And we are taking over)
I say the boy don show
Nwa Abia (nwadirioha)
(And we are taking over)
Written by: Sunny Eke
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...