album cover
BROKEN (feat. Mella)
1
R&B/Soul
BROKEN (feat. Mella) was released on August 29, 2025 by Godson Music as a part of the album BROKEN (feat. Mella) - Single
album cover
Release DateAugust 29, 2025
LabelGodson Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM68

Credits

PERFORMING ARTISTS
Malex Praise
Malex Praise
Piano
COMPOSITION & LYRICS
IFEANYI EMMANUEL IROEGBULAM
IFEANYI EMMANUEL IROEGBULAM
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Malex Praise
Malex Praise
Producer

Lyrics

You say you love me…
Love no suppose leave scars like this…
Why me? Why me?
Every night I dey hide my cry
Cover bruises wey my soul no fit deny…
Smile in the morning but inside I break
Love turn to prison how much can I take?
You hold my hand but you squeeze too tight
Say na love… but you steal my light
I gave you all still you took much more
Now my spirit dey bleed I no fit ignore
Dem say love na shelter
But yours na fire wey dey burn me deeper
Dem no go see the scars wey I dey hide
But tonight I no go swallow this pride…
You broke me down you tear me apart
You leave your shadow inside my heart
Na love you swear but na chains you tie
You dey beat my body now you watch me die
Ohhh…
See my blood for your hands tonight!
Ohhh…
This no be love this na fight for life!
I beg I pray I kneel for ground
But every plea just dey fade for sound
You're mine forever na so you talk
But your love na prison and I lost the lock
Sometimes you smile then the storm dey rise
My body dey shake I dey fear your eyes
How I go run when you hold the key?
This home don turn my enemy
Tell me why!
If na love why e dey hurt like knife?
Tell me why!
My spirit dey beg you make you spare my life!
You no see the tears wey I hide inside!
This pain this shame e don drown my pride!
You broke me down you tear me apart
You leave your shadow inside my heart
Na love you swear but na chains you tie
You dey beat my body now you watch me die
Ohhh…
See my blood for your hands tonight!
Ohhh…
This no be love this na fight for life!
If love fit kill… then I don go…
Silent tears… nobody know…
I gave my life you gave me pain…
But in my death… I break your chain…
Written by: IFEANYI EMMANUEL IROEGBULAM
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...