album cover
Try (feat. Big Sighter)
29
Afro-Beat
Try (feat. Big Sighter) was released on August 22, 2025 by Steppers Record as a part of the album No Limit
album cover
Release DateAugust 22, 2025
LabelSteppers Record
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Credits

PERFORMING ARTISTS
Lumistepper
Lumistepper
12-String Electric Guitar, First Cello
COMPOSITION & LYRICS
Michael Podeke
Michael Podeke
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Royal
Royal
Producer

Lyrics

Dem go feel this one again oh
Instead of me looking at the past
I put myself ahead 30 plus
Tryna be the best version of myself
cus me too I don try for myself
I don try for my self
            Instead of me looking at the past
            I put myself ahead 30 plus
          Tryna be the best version of myself
          cus me too I don try for myself
          I don try for my self
Bad days are gone i put myself on gear full speed you can’t kill my vibe
Because wey we burst out anything wey we see wey we like nah we dey buy
I grind everyday face my own fears
Every Aboki man with him kettle
Guy nor dey come here come dey cacus
Engage with the money married to the game
I’ve buckle up my shoes am ready for the fame
I made a deal with God never to be poor
Keep working everyday so I won’t be poor
Get rich or die trying answer the call
Yesterday body text me say money dey come
E dey jakpa junction e enter bus
When e reach my door step everywhere go burst
Instead of me looking at the past
I put myself ahead 30 plus
Tryna be the best version of myself
cus me too I don try for myself
I don try for my self
I don put all my problems inside rizzler
Fighting like a wrestler
But I be still believer
And dem know say I dey always deliver
Some **** form as if dem get liver
If e burst nah dem inside mostander
Be humble the street nor get John dada
Nah why I suppose use your brain jotter
Instead of me looking at the past
I put myself ahead 30 plus
Tryna be the best version of myself
cus me too I don try for myself
I don try for my self
            Instead of me looking at the past
            I put myself ahead 30 plus
          Tryna be the best version of myself
          cus me too I don try for myself
I don try for my self
Written by: Michael Podeke
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...