album cover
Critical
29
Afro-Beat
Critical was released on September 5, 2025 by MovieBrothas as a part of the album Critical - Single
album cover
Release DateSeptember 5, 2025
LabelMovieBrothas
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Daniel Ehiedu Ezeh
Daniel Ehiedu Ezeh
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Daniel Ehiedu Ezeh
Daniel Ehiedu Ezeh
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Wizbago
Wizbago
Producer
Saisen
Saisen
Engineer

Lyrics

Sare wa gba ko gbe eni wa
Sare wa gba ko wole wa
Wetin dey this your waist me I just wan know
Sare wa gba sisi salewa
Sare wa gba ko gbe eni wa
Sare wa gba ko wole wa
If na spend I must spend you go chop my dough
The way you shaking your bunda and moving it back
Girl this your nyansh fit to cause heart attack
Are you whining it just to collect my money
When the sound drop for club you must to shake body
Young and getting it na we dey fresh bi agege
Won gbo mi l'America ati Surulere
GMG giving dem banger for banger
CC and GG on my closet dey stammer
We enter the place (na casala)
Fine girls must move to the bass (like makossa)
Bottles on bottles dey flow (bi Niagara)
Sexy ladies we dey carry go (fresh sharwama)
As the shayo dey pop for the section na so she don target and start to dey migrate
Na so I hand am cup start to dey ask her name she tell me "shhhh" con start to dey gyrate
Bumper to bumper
Girl you bad
Mo ma ra Gucci Louis ewo beauty beauty see my baby
Girl you bad
The way she bend like it benz why I no go save her as Mercedes
Girl you bad ooo
If your baka na moto pullover provide your particulars
Girl you bad
At the end of the night me I know it's about to get critical
Girl you bad
Mo ma ra Gucci Louis ewo beauty beauty see my baby
Girl you bad
The way she bend it like benz why I no go save her as Mercedes
Girl you bad ooo
If your baka na moto pullover provide your particulars
Girl you bad
At the end of the night me I know it's about to get critical
Let's get clinical, smoking medical, spending money the budget political
Ibadi biblical, idi logistical, highly likely your body statistical
Okada l'on gbe mi wa Escalade l'afe gbe wa lo
I be moviebro so once these curtains close I'll be leaving you wanting more
Omoge sho ma jo? lemme know now
Dollars dey bank and e dey full ground
Whether na azul or ace we dey turn up the place
We no get time to dey turn down
Shey you dey with friends? you can meet mine too
You and your baddies can meet my crew
GLE 63 baby girl you and me
Come to my yard make we mezebu
Wo n'ijo ni ko ma jo
Oya baby je kanmo pe
So fun won pe gbedu to le gaan ni
O so fun won pe
Ololufe mi
I'll give it to if you ready
And I dey tell you
I'll give it to you if you let me
(Oh baby oh baby)
Bumper to bumper
Girl you bad
Mo ma ra Gucci Louis ewo beauty beauty see my baby
Girl you bad
The way she bend like it benz why I no go save her as Mercedes
Girl you bad ooo
If your baka na moto pullover provide your particulars
Girl you bad
At the end of the night me I know it's about to get critical
Girl you bad
Mo ma ra Gucci Louis ewo beauty beauty see my baby
Girl you bad
The way she bend it like benz why I no go save her as Mercedes
Girl you bad ooo
If your baka na moto pullover provide your particulars
Girl you bad
At the end of the night me I know it's about to get critical
Escaladizzy
Baby take it easy
Wa reason
Written by: Daniel Ehiedu Ezeh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...