album cover
Up to Something
519
Afro-Beat
Up to Something was released on September 5, 2025 by Spontaneous Vibes Music as a part of the album Up to Something Sho Ti Gbo - Single
album cover
Release DateSeptember 5, 2025
LabelSpontaneous Vibes Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mr.Bady
Mr.Bady
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Oyebade Lanre Gabriel
Oyebade Lanre Gabriel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Dannymillz
Dannymillz
Producer

Lyrics

Jah is my confidence
My music go shutdown the continent
But these people wan mess with my conscience
I no fit dull kuz na one ticket
I got too many foes
And some few good friends
And i no fit relent kuz i want the best
Im up to something like all day
I work from monday to sunday
Eyes on the prize kowo wole
Make them dey look i no complain
Im up to something like all day
Leave dem make dem dey look i no complain
I work from monday down to on sunday
Jah let ur grace fall upon me
Me ah go fight
I go fight
I no go ever rest
I go beat my chest
You know bad man never rest
And im ever ever ready when im on my vest
I no dey give any man anything wey e no dey deserve
many people e dey for my back
OJEMBA 1
Thats what they call me
Yeah i be badman but i turn singer
So many things i dey reason for my mind
Everyday me ah want a better life
Make ekelebe no go come my side
No pity party i no dey alright
I no fit loose i dey on my guard
Bad as e bad na me get my life
Im up to something like all day
Leave dem make dem dey look i no complain
I work from monday down to on sunday
Jah let ur grace fall upon me
Me ah go fight
I go fight
I no go ever rest
I go beat my chest
You know bad man never rest
And im ever ever ready when im on my vest
I no dey give any man anything wey e no dey deserve
many people e dey for my back
Written by: Oyebade Lanre Gabriel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...