album cover
Face Card
1
Afro-Beat
Face Card was released on September 20, 2025 by Obaone as a part of the album Face Card - Single
album cover
Release DateSeptember 20, 2025
LabelObaone
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Credits

PERFORMING ARTISTS
Olaminiranz
Olaminiranz
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Bolaji Olawuyi
Bolaji Olawuyi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
IceBeatz
IceBeatz
Producer

Lyrics

I've Got a lot of questions
A lot of things on my mind
wey dey make me wan dey with you
Girl you are that treasure
All that pleasure
Wey dey put a man under pressure
Wo wo wo
Girl, I've been keeping my cool
Sey anytime you no dey here
You dey make badman feeling blue u u!
Shey na your face card o
Wey dey make me want to spend all my money on you
Shey na your face card o
Wey dey make me spend all my mulla!!
Shey na your face card o
Wey dey make me want to spend all my money on you
Shey na your face card o
Baby na your face card o o
Omalicha omalicha baby
IWonika iWo loni temi
You are d one you are the one for me
Omalicha omalicha baby
IWonika iWo loni temi
You are d one you are the one for me
Act a fool, act a fool for yuh
My Diamond sit pretty in the rough
You are the one, only 1 I love
Say ehh eh eh
Girl you're my blessings from above
You're gentle so pretty as a dove
Gum body make we fall in loveeeee
Oh yeah yeah
All of my time I go spend with you
All of my money I go spend on you
All of my love, I go give to you u u
All of my time I go spend with you
All of my money I go spend on you
All of my love, I go give to you u u
Written by: Bolaji Olawuyi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...