Rover
33,575
Afrobeats
Rover was released on October 3, 2025 by NEVILLE RECORDS as a part of the album Rover - Single
Most PopularPast 7 Days
00:15 - 00:20
Rover was discovered most frequently at around 15 seconds into the song during the past week
00:00
00:05
00:15
00:30
00:40
00:45
00:55
01:00
01:05
01:25
01:40
01:50
01:55
02:05
02:10
02:20
02:25
00:00
02:34
Music Video
Music Video
Credits
PERFORMING ARTISTS
Khaid
Performer
Ayo Maff
Performer
Juju the Pen
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Bolatito Obisanya
Songwriter
Sulaimon Shekoni Abiola
Composer
Ayorinde Mafoluku Ayodele
Songwriter
Juju the Pen
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Bolatito Obisanya
Producer
Oresanya Michael (aka Young Daddy)
Recording Engineer
Lyrics
[Intro]
October 2021
I give my heart say make I love
October 2022
Dem break my heart for my domot
[Chorus]
I dey for backseat of my rover
With my dealer we dey talk about the mulla
You dey for backseat of your rover
With Anita wey you jam for Ipaja
[Verse 1]
If you get business make you call me
If you get wahala make you call God
When you knack me billing I go forfiet
Cuz you fit to shank me when e don red
[Chorus]
Ohhhh
I dey for backseat of my rover
(Rover rover rover)
With my dealer we dey talk about the mulla
(Mulla mulla mulla a)
You dey for backseat of your rover)
(Rover rover rover)
With Anita wey you jam for Ipaja
[Verse 2]
Ah ah Hasta el fuego, Hasta el fuego omo wetin dey sup, ah
Mo wo telemundo, mo wo telemundo omo I no fit chop
Say me have had enough
Who said money can't buy love
Mo ra casamigo for my amigo
Shey you know how it goes
If you get the raba make you buy the GLE (Aje)
When you get money you go know your enemies
Hundred dollars la fin gazo tori amaka
Igba to le mi mo japa lo le uncle K maraba
[Chorus]
Ohhhh
I dey for backseat of my rover
(Rover rover rover)
With my dealer we dey talk about the mulla
(Mulla mulla mulla a)
You dey for backseat of your rover)
(Rover rover rover)
With Anita wey you jam for Ipaja
[Verse 3]
Tell my padi I’ve been chasing bag to hide away my pains
Men I shuffle down my days and I choose the one wey be holiday
Cause when e red nobody go ask me where e dey
My man go talk say when them dey share grace where you dey
Na why I no fit penkelemesi o
I dey move like I'm Lionel Messi oo
Omo small thing dey make me vex o
Watch your mouth I no dey for your set o
Your mate dey work you dey flex o
You dey think life na girlie oo
[Chorus]
Ohhhh
I dey for backseat of my rover
(Rover rover rover)
With my dealer we dey talk about the mulla
(Mulla mulla mulla a)
You dey for backseat of your rover)
(Rover rover rover)
With Anita wey you jam for Ipaja
Written by: Ayorinde Mafoluku Ayodele, Bolatito Obisanya, Juju the Pen, Sulaimon Shekoni Abiola


