album cover
Na So
160,040
Music
Na So was released on December 5, 2025 by Since 93 as a part of the album Auracle
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:20 - 00:25
Na So was discovered most frequently at around 20 seconds into the song during the past week
00:00
00:05
00:20
00:30
00:45
00:50
01:00
01:20
01:50
02:05
02:15
02:35
02:40
02:45
03:00
03:05
03:25
00:00
03:34

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Shallipopi
Shallipopi
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Crown Uzama
Crown Uzama
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Producer X
Producer X
Producer, Mixing Engineer
Jrocs
Jrocs
Mastering Engineer

Lyrics

[Intro]
Shalli-fucking-popi, the President
Only one Pluto Presido, they call me Shallipopi
Seh-seh, seh(Wey, wey)
Yo X, yo X (wey)
(Say)
Na so (Na so)
Na so (na so)
Na so (na so, na so)
Na so (na so-so-ri-so-so)
Na so (ah-ni, so-so-na-so-so)
Na so (way)
Na so (say)
Na so, Gi- (wey)
Wey
[Verse 1]
Anytime me I shoot my shot
I swear me I never miss (confirm)
I get too many, many, too many, many bills on my neck make dem let make I breathe
(No go dey)
No be today we come (ehn?)
E no get hot conversation wey we never gist
(Say?)
If you no like Shalli', you dey miss (clear road)
Verified Pluto cannabis
(Wahala)
Turn well, let me give you from the back, babe
Na so I go slap you from the back like a plank babe
To avoid Plan B, plan well for Plan A
If you no dey whine your back like a ogbanje
You know your body park well like lorry, sexy G.H. girl looking foreign
I dey scarce if they're looking for me
Na me dey totori their body
[Chorus]
Na me dey totori their body
Na me dey totori their body
Na me dey totori their body
Na me dey totori their body
Na me dey totori their body
Na me dey totori their body
Na me dey totori their body
Na me dey totori their body
[Verse 2]
Wait, oya no stress like Baba Wizzy, oh
Nobody wey fit touch my steeze, you know
Wey, life only easy for Mr. Eazi, oh
Life only sweet when you know the things me know
Say na me them dey play for radio
Na real life, say e no be story o
No be Juliet, I no be Romeo
Hello baby ogbomo meji o
[Verse 3]
Say, who dey manya? Say, who dey manya, na?
Who dey manya? Say, who dey?
Who dey manya? Say, who dey manya, na?
Who dey manya? Who dey?
Say, who dey manya? Say, who dey manya, na?
Who dey manya, na? Who dey?
Who dey manya? Say, who dey manya, na?
Who dey manya, na? Who dey?
[Chorus]
Na so (na so)
Na so (na so)
Na so (na so, na so)
Na so (na so-so-ri-so-so)
Na so (a-nẹ so-so, na-so-so)
Na so (a-nẹ te-na, say na so)
Na so (ah-ne, pera say na so, na we dey manya, say na so)
[Verse 4]
Wait, wey (say) anytime me I shoot my shot
I swear me I never miss
I get too many, many, too many, many bills on my neck make dem let man breathe
No be today we come
E no get hot conversation wey we never gist
If you no like Shalli', you dey miss
Verified Pluto cannabis
Turn well, let me give you from the back, babe
Na so I go slap you from the back like a plank babe
To avoid Plan B, plan well for Plan A
If you no dey whine your back like a ogbanje
You know your body park well like lorry, sexy G.H. girl looking foreign
I dey scarce if they're looking for me
Na me dey totori their body
[Chorus]
Na me dey totori their body
Na me dey totori their body
Na me dey totori their body
Na me dey totori their body
Na me dey totori their body
Na me dey totori their body
Na me dey totori their body
Na me dey totori their body
[Outro]
Yo X, yo X
Gi–
Gi–, Giddem, Giddem
Written by: Crown Uzama
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...