album cover
E Go Be
album cover
00:25
01:35
01:40
01:55
03:25
00:00
03:32
Past 7 Days
E Go Be was discovered most frequently at around 1 minutes and 40 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

(Be there!)
Aye!
(Be there!)
(Be there!)
Hm-mm!
Stubborn!
Stubborn, oh-no
Stubborn!
E go be, e go be, e go be
E go be, e go be, e go be
E go be, e go be, e go be
E go be, e go be, e go be
E go be, e go be, e go be
E go be, e go be, e go be
E go be, e go be, e go be
Yeah! I no like oh wetin me I no like
Before you see water comot for my eyes
You go find me for where I go hide
Nobody dey when I dey roll semovita
Somadina
When I dey chop breakfast for lunch and dinner
Oh, my ****, this one no be Tom and Jerry, oh
See, my life na real movie
Eh bae, no dey ring my cell, oh
You know say I dey travel distance
You see the life I live
Sometimes I fit no believe
But I swear, e sure for me, oh
'Cause I know say wetin go be, go be
E go be, e go be, e go be
E go be, e go be, e go be
E go be, e go be, e go be
E go be, e go be, e go be
E go be, e go be, e go be
E go be, e go be, e go be
E go be, e go be, e go be (Don Jazzy)
Wetin go be
I work hard, e dey show on believe
Na my para dey make way for me
Sufferhead no dey show for receipt
No get receipt, ah-yeah
Can't retire, my heart dey for street
No be power, my God no dey sleep
I'm idan and it's only legit, only legit, ah-yeah
Last card, check up, eyan joker
Counter the set up from your broke ass
From steady, leg work, mo ti gbo card
Lasgidi touchdown, Minnesota
Make I proceed chasing my dreams
If I no grind, I no go see as e go be
Make a sow seed 'til I succeed
If I succeed, I go chop life like a Jay-Z
E go be, e go be, e go be
E go be, e go be, e go be
E go be, e go be, e go be
E go be, e go be, e go be
E go be, e go be, e go be
E go be, e go be, e go be
E go be, e go be, e go be (e go be)
E go be
Hundred nights, me I dey for road, life is easy (e go be)
And na celebrity life I dey use dey hide bad habit o (mm-mm)
Smoke my lungs away, make I no panic (ah-ah-ah-ah)
And I know my sister dey pray make I no rubbish
I pour my mind, dem say I no dey trust totally (aye)
I collect my licence plate from God alone
So I dey ride in faith, 'cause e sure for me, oh
So wetin go be, go be
E go be, e go be, e go be
E go be, e go be, e go be
E go be, e go be, e go be
E go be, e go be, e go be
E go be, e go be, e go be
E go be, e go be, e go be
E go be, e go be, e go be
Aye!
Aye, I no need lie, never know my balace
I'm living in my life, I wanna trust you total (ay)
E go be
Written by: Alejandro Villacorta, Anthony Ebuka Victor, McCulloch Reid Sutphin, Michael Collins Ajereh, Promise Ekpe, Sebastián Lopez
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...