album cover
Clear Road
album cover
Clear Road was released on September 5, 2025 by Ovrealll as a part of the album Polaroids
September 5, 2025
LabelOvrealll
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Make dem clear road for my baby
Relax o
Even though I’m complicated
My baby no mind o
10/10 your face card
Anytime we FaceTime
I no fit wait fit later
Gumbody for my radar
 Oh baby since I see you
My body dance awilo (awilolokomba)
At the end of the day you know say
Body no be firewood o
Girl you one in million people
Na why me I bet on you (na why me I bet on you girl
If I Dey lie for you
Make dem whip me 2 by 2
So make no mistakes
Any time any place baby
I’m calling for your name
If dem dem ask me for radio
Got a couple rotations but with you I feel safe
No baby don’t you walk away from me
Make dem clear road for my baby
Relax o
Even though I’m complicated
My baby no mind o
10/10 your face card
Anytime we FaceTime
I no fit wait fit later
Gumbody for my radar
Girlie C like vitamin
Ice tea, like me
No plan B
Just you and I
I feel , you Dey feel
Wetin I Dey feel on the inside too
So many guy wey wan signal you
Pay dem no mind ,say na me and you
Bad as e bad I go ginger you
So make no mistakes
Any time any place baby
I’m calling for your name
If dem dem ask me for radio
Got a couple rotations but with you I feel safe
No baby don’t you walk away from me
Clear road for my baby
Written by: Daupamone Ebilade Praise
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...