album cover
Diamondss
213
Music
Diamondss was released on September 2, 2025 by Egertton as a part of the album Diamondss - Single
album cover
Release DateSeptember 2, 2025
LabelEgertton
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Credits

PERFORMING ARTISTS
Egertton
Egertton
Performer
Hebron
Hebron
Drums
COMPOSITION & LYRICS
Osaze Ikponmwonba
Osaze Ikponmwonba
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Hebron
Hebron
Producer

Lyrics

EGERTTON DON COME AGAIN
Huh, Huh, Huh
Oya tell them tell them tell them
Huh, Huh, Huh
Oya tell them tell them tell them
Diamonds
Diamonds
Diamonds
No fit shine the way I shine
Diamonds
Diamonds
Diamonds
No fit shine the way I shine
My neck too cold, my wrist on froze
Diamonds no fit shine the way i shine
Oga we no sabi you
If e bust make i call sabinus
Pull up on me skelettons don dey locay
Para para make I roll up shawarma
Me i get the swag without designer
Back then I dey smoke arizona
2H I don blow zaza (zaza)
I go save small for later (later)
Cruising everyday like its normal
I dey blow arizona
Eh
Blow arizona (okay)
I dey blow arizona
Eh
Blow arizona
Pressure pressure pressure pressure me
The more you pressure the diamonds I bleed
(Oya)
I'm a different type of person
I'm a different type of specie
I Dey ball pass prime van persie
I'm the new age Micheal Jackson
Micheal Jackson
Huh, Huh, Huh
Oya tell them tell them tell them
Huh, Huh, Huh
Oya tell them tell them tell them
Diamonds
Diamonds
Diamonds
No fit shine the way I shine
Diamonds
Diamonds
Diamonds
No fit shine the way I shine
Diamonds
Diamonds
Diamonds
(heh-heh)
Diamonds
Diamonds
Diamonds
(heh-heh)
Those days when I Dey isolo
OK
I Dey roll up with asid (asid)
I Dey smoke up with David (david)
Shey na for fela side
Wey I blow my cannabis
When we Dey go back house
We go stop for phamarcy to buy visine
What is the mission?
Any competition I go kill am
Any beat wey come I go beat am
Girl your body Dey curved like Beckham
You no fit shine like me
Even if you rub oil for body
You no fit shine like me
Even if you rub oil for body
Diamonds
Diamonds
Diamonds
No fit shine the way I shine
Diamonds
Diamonds
Diamonds
No fit shine the way I shine
Written by: Osaze Ikponmwonba
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...