album cover
MEN DEY
2
World
MEN DEY was released on September 18, 2025 by OTB as a part of the album MEN DEY - Single
album cover
Release DateSeptember 18, 2025
LabelOTB
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM112

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mordi
Mordi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Michael Obiagwu
Michael Obiagwu
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
D-Soundz
D-Soundz
Producer, Mastering Engineer

Lyrics

Enter the party with rabba
You know say the **** dey come along
And I never talk if I never begin talk
Money na my tongue what you have to realize
If I like I cop am no need for calculation
I’m on
Wetin I see make my eye no clear
Money na water I be Michael Phelps
All the girls are shaking cause odogwu dey for here
Everybody looking who be this ehh?
Ayoo ayooo
Ayooohh ayoo
Ayoo ayooo
Ayoooh ayoo
Men Dey, men dey, men dey
You see say men dey
Men Dey, men dey, men dey
You see say men dey
Men wey gallant
Men wey carry attention
Naira, pounds or dollars
Money na weapon
If you no get the rabba put your hand ontop your head
Wetin you get hold am, no go do pass yourself
Ayoo ayooo
Ayooohh ayoo
Ayoo ayooo
Ayoooh ayoo
Ehhhh
Spray the money
We go make am rain
Till the morning
Nwanyi calm make dollar touch your body
We go make am rain
Till the morning
Men Dey, men dey, med dey
You see say men dey
Men Dey, men dey, men dey
You see say men dey
Men Dey, men dey, med dey
You see say men dey
Men Dey, men dey, men dey
You see say men dey
Written by: Michael Obiagwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...