album cover
Bend Low
2
Christian & Gospel
Bend Low was released on February 28, 2021 by Ahil Universal as a part of the album Unlock
album cover
AlbumUnlock
Release DateFebruary 28, 2021
LabelAhil Universal
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM99

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
DVYNE
DVYNE
Performer
Masterkraft
Masterkraft
Piano
COMPOSITION & LYRICS
Sunday Ginikachukwu Nweke
Sunday Ginikachukwu Nweke
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Masterkraft
Masterkraft
Producer

Lyrics

Small boy with a biggie God
My blessing large o from above
Nothing do me cause you dey
Nothing touch me cause you dey with me o
Master master master master
Jehovah jireh shammah rapha
He get why them dey all you God o
Show me wetin he no fit do
Ese mi o gege
Enu mi o pade
Even if e bad o
He no go stop me to dey praise your name o
So I go dey denge po o
You make everything cha cha eh
Ko si eni to le se o eh
Eyin oluwa lo go fun mi o eh eh
Oya bend low
Bend low
Make you give Jehovah all the glory
Oya bend low
Bend low
Make you give Jehovah all the glory
Make you see the things wey e fit do eh
If you give Jehovah all the glory
Oya see the things wey e fit do eh eh
If you give Jehovah all the glory
Na wetin e take me to give Jehovah all the glory
If e no go cost me
I no go give lai lai
Shebi na you wey unchain me
When you gave your life for me
How will I pay you papa
For everything for everything o
Ese mi o gege
Enu mi o pade
Even if e bad o
He no go stop me to dey praise your name o
So I go dey denge po o
You make everything cha cha
Ko si eni to le se o
Eyin oluwa lo go fun mi o
Oya bend low
Bend low
Make you give Jehovah all the glory
Oya bend low
Bend low
Make you give Jehovah all the glory
Make you see the things wey e fit do eh
If you give Jehovah all the glory
Oya see the things wey e fit do eh eh
If you give Jehovah all the glory
Oya bend low
Bend low
Make you give Jehovah all the glory
Oya bend low
Bend low
Make you give Jehovah all the glory
Make you see the things wey e fit do eh
If you give Jehovah all the glory
Oya see the things wey e fit do eh eh
If you give Jehovah all the glory
Jehovah jireh shammah rapha
Jireh shammah rapha
Ese mi o gege
Enu mi o pade
Even if e bad o
He no go stop me to dey praise your name o
So I go dey denge po o
You make everything cha cha
Ko si eni to le se o
Eyin oluwa lo go fun mi o
Oya bend low
Bend low
Make you give Jehovah all the glory
Oya bend low
Bend low
Make you give Jehovah all the glory
Make you see the things wey e fit do eh
If you give Jehovah all the glory
Oya see the things wey e fit do eh eh
If you give Jehovah all the glory
Oya bend low
Bend low
Make you give Jehovah all the glory
Oya bend low
Bend low
Make you give Jehovah all the glory
Make you see the things wey e fit do eh
If you give Jehovah all the glory
Oya see the things wey e fit do eh eh
If you give Jehovah all the glory
Written by: Sunday Ginikachukwu Nweke
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...