album cover
Banger
7
Music
Banger was released on September 6, 2025 by Chara Inc as a part of the album Ayọ̀ - EP
album cover
Release DateSeptember 6, 2025
LabelChara Inc
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Credits

PERFORMING ARTISTS
Skyez
Skyez
Performer
Agbaje Ayomide
Agbaje Ayomide
Vocals
Olanbiwoninu Oluwafarayolami
Olanbiwoninu Oluwafarayolami
Saxophone
COMPOSITION & LYRICS
Agbaje Ayomide
Agbaje Ayomide
Composer
Emiko Raymond
Emiko Raymond
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Chuksmagic
Chuksmagic
Producer

Lyrics

Magic!
I Dey try calm down
Normally me I no Dey, I no be nice person guy
Normally As you see me sef you go see say I no normal
Mo ya werey gan
Skyez stop
You Dey sleep when I'm grinding
I get many many opps wey wan pull me down
But I can be what I can be
(Goal Jor)
All these very sexy ladies wanna show me love
But I no get time cos I'm working
Mo fe jaiye
Lale Friday
Cos I'm Skyezi
And I like it
Girl I like it yeah
Ahh Issa banger
When I step the studio me I light am like matches
All the beats me I shatter
If you no believe you can ask from mr Magics
Make the girls make dem go low
When my gbedu pop on dem go drop their jagbajantics
Jeki ibadi yen ma roll
Make e confuse them Make dem find Y mathematics
You no fit find my replica
My gbedu scatter the carnival
Omo ase malo be sawa
Steady bombing Afghanistan
You no fit find my replica
I Dey party like an Animal
Omo Ase malo be sawa
Steady bombing like Afghanistan
Sweet Girl from polanco
Oya wa, Malo sa sa sa
Abi you come from Monaco
Baby wa, malo Sa sa sa
You can come from Italy
But you everything that you need
Es cé tu Ede Paris
I'd buy you anything that you need
Cos I be Skyez!
Ahh Issa banger
When I step the studio me I light am like matches
All the beats me I shatter
If you no believe you can ask from mr Magics
Make the girls make dem go low
When my gbedu pop on dem go drop their jagbajantics
Jeki ibadi yen ma roll
Make e confuse them Make dem find "y"mathematics
Omo me I no fit shalaye
Mr Magics fe gbemi trabaye
You no fit find my replica
My gbedu scatter the carnival
Omo ase malo be sawa
Steady bombing Afghanistan
You no fit find my replica
I Dey party like an Animal
Omo Ase malo be sawa
Steady bombing like Afghanistan
Written by: Agbaje Ayomide, Emiko Raymond
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...