album cover
Don Do (Remix)
album cover
Don Do (Remix) was released on July 24, 2026 by Lali X Lola as a part of the album Don Do (Remix) - Single
July 24, 2026
LabelLali X Lola
LanguageEnglish
BPM89
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

All the love wey God pour for my head
Why I go give up oh
And let them take my melodies
Dem don leave me now
Many many dem don leave me now
Yes I heard what they say but I can\'t
I cannot give up oh
Cos in the end dem gon leave oh
Dem don leave me now
Many many dem don leave me now
Maximum pressure maximum
I don give dem back to back
Exactly what dem say I can\'t do
I don do
Maximum pressure maximum
I don give dem back to back
Exactly what dem say I can\'t do
I don do
Omoneke juru
Omoneke juru
Omo I don do
I don do
I don do
Omoneke juru
Omoneke juru
Omo I don do
I don do
I don do
Holy Father
Pour me water
Without His grace I no fi face de
Weight thats on my shoulder
As my enemies land oh
Dey play
Wait
they start dey shake
All the love wey I get for my head is making me stronger
Maximum pressure maximum
I don give dem back to back
Exactly what dem say I can\'t do
I don do
Maximum pressure maximum
I don give dem back to back
Exactly what dem say I can\'t do
I don do
Omoneke juru
Omoneke juru
Omo I don do
I don do
I don do
Omoneke juru
Omoneke juru
Omo I don do
I don do
I don do
Yeah yeah
Yeah yeah
Omo I don do
I don do
I don do
Omoneke juru
Omoneke juru
Exactly what dem say I can\'t do
I don do
Written by: Kimathi Komla Dake, Patricia Delali Dake, Trysha Wolali Dake
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...