album cover
Right Now
7
Afro-Beat
Right Now was released on September 26, 2025 by jovi records as a part of the album Right Now - Single
album cover
Release DateSeptember 26, 2025
Labeljovi records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

PERFORMING ARTISTS
jovi
jovi
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Jesuovie Joseph Igholuya
Jesuovie Joseph Igholuya
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Greamer
Greamer
Producer

Lyrics

When I start dema Laughing
When I start e be joking
Many advice wen dem Give me
Nobody wen believe me
I just hold to myself
Only thing wey I get
Talent wey Dey burst Brain
I nor like to relent oh
Info Leyan fe fo
You know I love to hustle For me paper
Stack up my funds on my Pay pal
Those do me wicked I Must pay back
But
For right now right now
I don cut rope against …enemies
Wey nor won see my face Oh
Make nobody complain
Complain oh
I don cut rope against …enemies
Wey nor won see my face Oh
Make nobody complain
Complain oh
against …enemies
Wey nor won see my face Oh
Make nobody complain
Complain oh
Sayyy
I Dey try make plenty Money
I'm sagging play boi carti
Many price them nor fit Afford
I nor do beggi beggi
I'm gon get my own
Make me living lavish
Say
I Dey on things on things
Fame and money
For me Dey so certain
Lost in the road and my Shit be frozen
Steeze nor Dey lack Everytime
Inside my settings
Yeah yeah yeah
Info Leyan fe fo
You know I love to hustle For me paper
Stack up my funds on my Pay pal
Those do me wicked I Must pay back
But
For right now right now
I don cut rope against …enemies
Wey nor won see my face Oh
Make nobody complain
Complain oh
I don cut rope against …enemies
Wey nor won see my face Oh
Make nobody complain
Complain oh
Against …enemies
Wey nor won see my face Oh
Make nobody complain
Complain oh
Written by: Jesuovie Joseph Igholuya
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...