album cover
Pawon
album cover
Pawon was released on October 1, 2025 by Lizzy Records as a part of the album then 1t g0t crazy
October 1, 2025
LabelLizzy Records
LanguageEnglish
BPM118
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

[Verse 1]
Up-Upstairs
Make she climb up, huh
I don high up
I no fit calm down, baby, climb up, uh
For the money, I go jazz up (Ja-Jazz up)
Money don drop for my laptop
Yamski, no forget the password (Eh-huh)
Yamski, dúró sókè, stand up (Tenski)
[Chorus]
Every single time wey I enter, pa wọn
Tenski (Pa wọn)
Mental (Pa wọn)
Benz, oh, this one no be Venza, pa wọn
Let's go, any instrumental (Pa wọn)
Let's go, follow me, dey enter (Pa wọn)
[Verse 2]
Kpa, kpo-kpo, di, kpo-kpo di
Pass the kpo, make we go where the bóbó be
Àwọn ọlọpaa, wọn fẹ ma bóbò mi
I don suffer, mo dẹ, ti gbowo si
Kpo-kpo, kpo-kpo, di, kpo-kpo, di, kpo
Cana', they no dey gba, I dey blow my cana'
Ṣe o dẹ ri bí mo ṣe glow?
Fagbo, e don dey turn me Chinko
My eyes low, no go dey whine, I dey wo
[Verse 3]
Wos wobi, wos wobi
Gbas-gbos, if you play with my money
Who went, who goes? Make dem give them ṣọki
All my diamonds, so cold, e dey dance ṣọki
Bae, I wanna do, buh, come put it on me
Bakki dey my mouth like toothpick when I just chop turkey
Money, e dey gimme konji, ah
With my yami, a naghị ekwu maka ji
[Chorus]
Every single time wey I enter, pa wọn
Tenski (Pa wọn)
Mental (Pa wọn)
Benz, oh, this one no be Venza, pa wọn
Let's go, any instrumental
Every single time wey I enter, pa wọn
Tenski (Pa wọn)
Mental (Pa wọn)
Benz, oh, this one no be Venza, pa wọn
Let's go, any instrumental (Pa wọn)
Let's go, follow me, dey enter (Pa wọn)
[Outro]
(Yeah)
Written by: Zaylevelten
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...