album cover
Shayo
24
Music
Shayo was released on September 19, 2025 by Mishasha as a part of the album Shayo - Single
album cover
Release DateSeptember 19, 2025
LabelMishasha
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM115

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mishasha Essien
Mishasha Essien
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Mishasha Essien
Mishasha Essien
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Mishasha Essien
Mishasha Essien
Creative Director

Lyrics

Yeah Yeah Hmmmm
Yeah Yeah
Everything I do na lifestyle
I go dey live my life on a low
I dey wait for my time, my time
I no dey see no hater hmmm
I go dey sip my Hennessey
Me and my girls, my girls
Anywhere I go
Feeling my vibes and you feeling my flow
All of them boys dem dey holla dem know
I be the thing I be badder
You know, know know know
Shayo Shayo
Smoking trees and then we go
When we lit it
When we lit it
All we do is shayayo
Shayo Shayo
All we do is Shayo
When we lit
When we lit
All we do is shayayo
Me and my two padi
When we go Paris
Na to buy bling a bling o
Dey we too sabi
We dey carry body
We dey sing a ling a ling
Eyes on me o
Yawa dey for the country
But we no send economy
Bars and asun asun
We go dey Zunga Zunga
Anywhere I go
Feeling my vibes and you feeling my flow
All of them boys dem dey holla
Dem know I be the thing I be badder
You know, know know know
Shayo Shayo
Smoking trees and then we go
When we lit it
When we lit it
All we do is shayayo
Shayayo Shayayo
All we do is Shayayo
When we lit
When we lit
All we do is shayayo
Written by: Mishasha Essien
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...