album cover
No One
Music
No One was released on September 14, 2025 by Independent as a part of the album Me Lately - EP
album cover
Release DateSeptember 14, 2025
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM95

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
PGPC
PGPC
Performer
PRINCE GODWILL
PRINCE GODWILL
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
PRINCE GODWILL
PRINCE GODWILL
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Bright Emeka Unegbu
Bright Emeka Unegbu
Producer

Lyrics

Oro po si lenu
Make una wake my guy
Wetin no concern me I no fit put my mouth
They still wanna stab me
See them de look my back
But oluwa still gat me
Make una leave matter
Leave matter say say
I'm not descending
I'm not depending
I'm rocking fendi oluwa still gat me
We're not the same thing
Your matter pending
You can try me you no go still get me
I'm not pretending
I'm just finessing
I be like jet li walking confidently
Na who send me
Na him go fit near me
Adura iya mi owun nikan to mi
So many people wanna bring me down
Even the ones wey suppose lift me up eh
I no fit ever let them see me frown
So the henny on a steady go de fill my cup eh eh
I no de fear no one yeye
I no de fear no one uhn
I no de fear no one yeye
I no de fear no one uhn
Nothing wey this people never wan de use de scare me
Even the ones wey no reach me come de dare me
Omo na who give them liver dem go tell me
Shey be na who never see life go de fear ni
Omo come hear wetin my **** de tell me
He say he no do life again o ti re ni
But me I go surely de push am he de beh ni
I no fit watch another **** go too early
I'm not descending
I'm not depending
I'm rocking fendi oluwa still gat me
We're not the same thing
Your matter pending
You can try me you no go still get me
I'm not pretending
I'm just finessing
I be like jet li walking confidently
Na who send me
Na him go fit near me
Adura iya mi owun nikan to mi
So many people wanna bring me down
Even the ones wey suppose lift me up eh
I no fit ever let them see me frown
So the henny on a steady go de fill my cup eh eh
I no de fear no one yeye
I no de fear no one uhn
I no de fear no one yeye
I no de fear no one uhn
So many people wanna bring me down
Even the ones wey suppose lift me up eh
I no fit ever let them see me frown
So the henny on a steady go de fill my cup eh eh
I no de fear no one yeye
I no de fear no one uhn
I no de fear no one yeye
I no de fear no one uhn
Written by: PRINCE GODWILL
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...