album cover
YOLO
album cover
YOLO was released on September 26, 2025 by EL Nayaan as a part of the album YOLO / All My Life - Single
September 26, 2025
LabelEL Nayaan
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Oh yeah
Oh yeah eh eh
Love me, if you want to
You can leave
If I no give you comfort
Comot yah!
Cause na Trouble when I start to
Being me yeah
Lay aside advice
cuz me no dey gree yeah eh
Oya leave
Oya leave
Oya leave
Oya leave me for where I dey
I no want insult you
Make we avoid the trouble
Oya leave
Oya leave
Oya leave
Oya leave me for where I dey
I no want insult you
Make we avoid the trouble we e e!
YOLO YOLO
I decide
YOLO YOLO
I decide
YOLO YOLO
I decide
YOLO YOLO
I decide
Hey! See!
Nothing wey don sup
Wey never sup before
Na why ma wickedness dey on default
Ah ya ya ya
Ya ya yai
Eradicating, displacing
Things wey no involve my vibe
I no dey find wrong result
Ouu ya ya ya!!
Say I wanna feel
Something real
If e mid
I go dispose
Not fucking with gees
Wey no dey fuck with me yah!
I Don’t wanna compete
Cuz no be idol e yo
No be me the best
But when try you go see
Can’t do it like me!!!
YOLO YOLO
I decide
YOLO YOLO
I decide
YOLO YOLO
I decide
YOLO YOLO
I decide
Written by: Elvis Nayaan Michael
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...