album cover
Que Sera Sera
404
Worldwide
Que Sera Sera was released on September 26, 2025 by TAP Music as a part of the album The Men, The Boys and Your Guy
album cover
Release DateSeptember 26, 2025
LabelTAP Music
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM86

Credits

PERFORMING ARTISTS
Spyro
Spyro
Performer
Jeriq
Jeriq
Performer
Soundz
Soundz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oludipe Oluwasanmi David
Oludipe Oluwasanmi David
Composer
JEREMIAH CHUKWUEBUKA ANI
JEREMIAH CHUKWUEBUKA ANI
Composer
Samuel Idowu Oluwadarasimi
Samuel Idowu Oluwadarasimi
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Dawie
Dawie
Producer

Lyrics

Spyro, Ogbeweeeé
Shebi you hear for instablog about Mr Paul (Mr Paul)
Back then when they sign me 1004 (hmm hmm)
I take am personal, I been think say e go sup (but iro)
Every thing, Vanity
Only God ohh
Yawa dey, every other other day oo
And people wey no reach me
Start to make me cry and shake oo
Back then Superkunle tell me
Make I gboju, say one day
E go set, e go be
I dey pray
And I tell my God, shanu mi ki gonga aso (so)
E no matter wetin them wan talk (talk)
I go still stand on top (ohh)
Say e go reach my turn o
Ki ma waki sa la so
E no matter wetin them wan talk (talk)
I go still come out strong (strong)
CHORUS
To ri Que sera sera (Que sera sera)
What will be will be (will be)
Now na me dey live like this (live like this)
I don turn testimony (testimony)
Que sera sera oo
What will be, will be
Na me dey live like this (na me dey live like this)
I don turn testimony (I don't turn testimony)
Ogbeweeeeé
Ka m koro gi akuko
At a young age I left home
Ka mama jelu omugwo
The boy gbalu odibo N'afia nibo n'oge mbido
Ufodu tu ma ka swelu
Ufodu gba mi ka ludo
A yo mu chukon ma biko
In the hood I lost my money and friends but I didn't lose hope
Nothing lasts forever
O na ifuro na echigokwa New Pope
Dedicated, we no dey slogodo' for this time zone
Shop di na omagba adiro eme ife scan barcode
Aka the baby achago nwa mmadu
Akanchawa (chawa)
Me and Geet one Vistox' swaggu ya bu nlecha,(lecha)
Ngwo afia di na warehouse mu bu mbada,(bada)
My testimony ka mu na akalu gi iga ahota
Say e go reach my turn oo
Ki ma waki sa la so
E no matter wetin them wan talk (talk)
I go still come out strong
To ri Que sera sera (Que sera sera)
What will be, will be (what will be,will be)
Now na me dey live like this (live like this)
I don turn testimony (testimony)
Que sera sera o
What will be, will be
Na me dey live like this (na me dey live like this)
I don turn testimony (oh naaa)
Hold on
Oh my paddy hold on (hold on)
Iwo ni kan, lo ma mo boshèn lo
I've been steady on my thing for so long
Even when e no sure
I go still dey move on
Mo taka shi da nu
When e no sweet
E bitter pass kolanut
But I no gree
Mo te kpa mose motera mo
And though I know say I be giran
I dey pray and I dey tell my God (God)
Written by: JEREMIAH CHUKWUEBUKA ANI, Oludipe Oluwasanmi David, Samuel Idowu Oluwadarasimi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...