album cover
Groove
9
Music
Groove was released on September 26, 2025 by MODIH MUSIC INC. as a part of the album Modih-Fied Vol. 1 - EP
album cover
Release DateSeptember 26, 2025
LabelMODIH MUSIC INC.
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Lyrics

Shawty say why me, why me
Hmm, hmmm
Omo ge ge, kiogbe, where you dey?
Ball from Mon to Sunday, and we go fly tonight
It's okay okay (okay), certified girl on a white tees (white tees)
You know I like it (I like it)
You dey put me on a high trips (high trips)
And you know say, you know I like it
Bad girl wey no dey kiss and tell (kiss and tell)
If she gimme head, I no go fit compare you (for you)
Daybreak she dey chill for my bed (daybreak)
Round after rounds we go end am for the bathroom (bathroom)
Round after rounds we go end am for the bathroom
Talk you dirty but me I no be Zazoo
Baby too hot for me, I no fit handle
Ikebe too bad, there's nothing I no fit handle
Omo ge ge ge, omo ge o (oma le), where you dey?
Ball from Mon to Sunday, and we go fly tonight
It's okay okay, on my way way, on my way
Where you dey?
Ball from Mon to Sunday and we go fly tonight
It's okay okay
Plenty girls dem wan hold me down
They cyan't hold me down, can't control me now
You be the one wey dey hold me down
You control me now, you console me now
I don't care to dey stay your bottle
Pon pon pon, I go dey drive your motor
Me I no fit flex my muscle, dark skin girl wey dey sound falsetto
Bad girl wey no dey kiss and tell (kiss and tell)
If she gimme head, I no go fit compare you (for you)
Daybreak she dey chill for my bed (daybreak)
Round after rounds we go end am for the bathroom (bathroom)
Round after rounds we go end am for the bathroom
Talk you dirty but me I no be Zazoo
Baby too hot for me, I no fit handle
Ikebe too bad, there's nothing I no fit handle
Omo ge ge, kilogbe, where you dey?
Ball from Mon to Sunday, and we go fly tonight
It's okay okay, on my way way way, on my way (send me locay)
Where you dey? Ball from Mon to Sunday, and we go fly tonight
It's okay
Yeah, you know what time the fucc it is
It's MODIH time baby
I no care to dey stay your bottle
Pon pon pon, I go dey drive your motor
Me I no fit flex my muscle, dark skin girl wey dey sound falsetto
Written by: Micheal Ifeanyi Odih
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...