album cover
Remember My Name
10
Music
Remember My Name was released on September 19, 2025 by Independent as a part of the album Remember My Name - Single
album cover
Release DateSeptember 19, 2025
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM70

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kell
Kell
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kelvin Paa Ekow Mensah
Kelvin Paa Ekow Mensah
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Aiseosa Ogba Edoimioya
Aiseosa Ogba Edoimioya
Producer

Lyrics

Say you no dey love me anymore
You take my heart toss am for ground and now I feel empty
You take my heart toss am around you don do me dirty
Baby
Why you call me that when you know I wasn't that to you
It's crazy
You know say you dey break me but yet you still dey break things
Why?
I don't know wetin wey you want from me again
Things you dey do just dey burst my brain
Shey you dey like am as I dey in pain
I hope you feel the way I'm feeling some days
When you make happy
When you wan love again
That be when you go remember my name
It's hard to even love anymore
I've been the one on the run don't know where I'm heading
This time wey I dey drown my sorrows all alone
Baby
I no fi hear that word cause it only just reminds me
It's crazy
Cause I try to do you right and you only did me wrong
I don't know wetin wey you want from me again
Things you dey do just dey burst my brain
Shey you dey like am as I dey in pain
I hope you feel the way I'm feeling some days
When you make happy
And you wan love again
That be when you go remember my name
Written by: Kelvin Paa Ekow Mensah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...