album cover
Perfect Design
1,956
Afro-Beat
Perfect Design was released on September 26, 2025 by REBIRTH Music as a part of the album TO THE MAX - EP
album cover
Release DateSeptember 26, 2025
LabelREBIRTH Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM107

Credits

PERFORMING ARTISTS
Maxee
Maxee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Moses Adelakun
Moses Adelakun
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Kulboy
Kulboy
Producer

Lyrics

I be gentle man
E no go bad make I chop paro
Baby shaki Ya back
Na Only you wey get my control
I go telli father
you be the one wey I desire
Perfect you no get red flag
Me I wanna stay with you forever
Fight for you like Jackie
Girl you know what I mean yo
Oh my sweet mona mi
You the one wey I need
Nothing Dey bother mi
Peace of mind wey you give me
Baby wa summo mi
Loving you till we go old
Perfect design
Baby o
Your shoe Dey shine
Dey glow
No body fine
Like you
You blow my mind
Dey go
Perfect design
Baby o
Your shoe Dey shine
E glow
You blow my mind
Dey go
No body fine
Like you
I need you girl you know I need your attention
When I see you baby I go give you attention
O baby sweety
I Dey feely your body sisi
Shay you go born my pikin oh bae
Na you Dey rise my bp
Fight for you like Jackie
Girl you know what I mean yo
Oh my sweet mona mi
You the one wey I need
Nothing Dey bother mi
Peace of mind wey you give me
Baby wa summo mi
Loving you till we go old
Perfect design
Baby o
Your shoe Dey shine
Dey glow
No body fine
Like you
You blow my mind
Dey go
Perfect design
Baby o
Your shoe Dey shine
E glow
You blow my mind
Dey go
No body fine
Like you
Written by: Moses Adelakun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...