album cover
OH NO
Afro-Beat
OH NO was released on September 17, 2025 by ItzBizy as a part of the album OH NO - Single
album cover
Release DateSeptember 17, 2025
LabelItzBizy
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
ItzBizy
ItzBizy
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Chukwudumebi Mbanefo
Chukwudumebi Mbanefo
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Bizybitz
Bizybitz
Producer, Mixing Engineer, Mastering Engineer

Lyrics

I know so many men wey like this
I know so many girls wey go want am
I know so many guys wey need am
I know them ye ye oh
As you Dey gimmie steady on a low
And I no wan cast this my own sweet parole
And I try to keep you on a low oh
But dem no Dey hide wetin Dey cause overdose
Girlie as you see me like this me I Dey fear so
 cuz i'm addicted yes oh
Make you know the matter as e je so
Oh no oh no girl your body con Dey
Sweet me like choco
And I like the way your body
Dey bend low
Any time you hear my gbedu you dance oh
Oh no
Girlie as you see me like this me I Dey fear so
cuz i'm addicted yes oh
Make you know the matter as e jeh so
Oh no oh no cuz i'm addicted
Make you know the matter
As e Dey jeh so
Oh no oh no girl your body con Dey
Sweet me like choco
And I like the way your body
Dey bend low
Any time you hear my gbedu you dance oh
Oh no
Girlie as you see me like this me I Dey fear so
cuz i'm addicted yes oh
Make you know the matter as e jeh so
Telemi telemi lo make I yarn you
Wetin Dey sup
Make I yarn you wetin Dey pop
Make e no be like say I Dey flop
As you Dey gimmie steady on a low
And I no wan cast this my own sweet parole
But dem no Dey hide wetin Dey cause overdose
Girlie as you see me like this me I Dey fear so cuz i'm addicted yes oh
Make you know the matter as e je so
Oh no oh no girl your body con Dey
Sweet me like choco
And I like the way your body
Dey bend low
Any time you hear my gbedu you dance oh
Oh no
Girlie as you see me like this me I Dey fear so cuz i'm addicted yes oh
Make you know the matter as e jeh so
Oh no oh no cuz i'm addicted
Make you know the matter
As e Dey jeh so
Oh no oh no girl your body con Dey
Sweet me like choco
And I like the way your body
Dey bend low
Any time you hear my gbedu you dance oh
Oh no
Girlie as you see me like this me I Dey fear so
cuz i'm addicted yes oh
Make you know the matter as e jeh so
Written by: Chukwudumebi Mbanefo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...