album cover
DND
1
Afro-Beat
DND was released on September 23, 2025 by Sweet Records. as a part of the album OLAMIDEtheEp - EP
album cover
Release DateSeptember 23, 2025
LabelSweet Records.
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM94

Credits

PERFORMING ARTISTS
Adesiyan Olamide
Adesiyan Olamide
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Adesiyan Olamide
Adesiyan Olamide
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
bHADMAN
bHADMAN
Co-Producer

Lyrics

Mom ; Olamide bawoni Okomi,otojometa,so ni wale niiii?
Girl; Ola when are we seeing?
I Miss you please call me
Brother ; Hey broski I no dey see
You online again,hope you dy Alright?wetin de sup?wetin dey kpo now?
I don't want no text messages on My phone
Turn my back against the world Yeah I know
Feeling like am in this dungeon all Alone
All alone all alone
Even though I walk through the Valley of shadow of death
Poverty gave me some room to let
I dey zone out,turn my hustle into Flex
Chasing my dream never settle for Less
My **** you know the p when the Yawa don gas
I no fit to fuck toto wey don cast
Tryna walk away I need to free my Mind
I need to free my mind
The alcohol wey you pour me no go Fit suffice
Smoking my kpoli as am writing Some lines
I Dey kpekelemese,I been dey high Sometimes
You know I need to ease my mind
I put myself on DND
Make any bagger no go bother mi
Vibes on lock,and I don throw way The key
Emotionally me self I dey vex for Me
When there's no money
I dey on DND
Vibes on lock,and I don throw way The key
Make any bagger no go reason me
Out here tryna make a living for Mummy
And my unborn kids
Verse two
My troubles got me up all night
Am like Kilama se tafi ma dolola
Head full of plans but the road too Tight
Still dey make move, like MKO Abiola
Spill it to me, how coconut get Water
Hard on the surface but so pure Inside
Life be like die never judge what You see can deceive
Pressure fit to Play you hide and Seek
My jiggy brother me I no fit lie for You
Imma workaholic I fit to zulezu
Secure the bag make all of us Bellefull
I go de grateful I go dey on cruise
Enemies been dey plot but I shield On God
Even when e dey hard, I still dey Thank my Lord
No be by my muscle, but I go fight All the odds
Imma rise to from trench to the top
My **** you know the p when the Yawa don gas
I no fit to fuck toto wey don cast
Tryna walk away I need to free my Mind
I need to free my mind
The alcohol wey you pour me no go Fit suffice
Smoking my kpoli as am writing Some lines
I Dey kpekelemese,I been dey high Sometimes
You know I need to ease my mind
I put myself on DND
Make any bagger no go bother mi
Vibes on lock,and I don throw way The key
Emotionally me self I dey vex for Me
When there's no money
I dey on DND
Vibes on lock,and I don throw way The key
Make any bagger no go reason me
Out here tryna make a living for Mummy
And my unborn kids
Written by: Adesiyan Olamide
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...