album cover
Peperepe
3
Afro-Beat
Peperepe was released on September 29, 2025 by Bullion_Records as a part of the album Peperepe - Single
album cover
Release DateSeptember 29, 2025
LabelBullion_Records
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

PERFORMING ARTISTS
Harcher
Harcher
Performer
abdulrahman yusuf
abdulrahman yusuf
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
abdulrahman yusuf
abdulrahman yusuf
Songwriter

Lyrics

HARCHER
BULLION!
Activated!
I no fit wait,
Girl your loving make me craze ah,
Let me tell you something wey go keep this feeling straight,
Maybe you don’t see it but,
Na you i dey rate,
Kató dijú kató lajù,make you come my place,
After 2,shoma tòn àtùpà,
Ifére toná fúnmi, no nepa,
All my guys say say fall for dark,
Ifére toná fúnmi, no nepa,
After 2,shoma tòn àtùpà,
Ifére toná fúnmi, no nepa,
my guys dem say i fall for dark,
Ifére toná fúnmi, no nepa,
Ngozi ngozi,Peperepe,
Selena Selena,peperepe,
Ngozi ngozi,Peperepe,
Selena Selena,peperepe,
Kilode Kilode,
Na only your waist wey dey make me dey craze ah,
Kimagbe,kimagbe,
wón pèmí nílé mi ò nígbe,mi ò nígbe,
Cause na you wey dey enter my head,
Enter my head,Oya enter my head aaaah,
Shey na saitama re?
Oya jùdí kajo ten a eh
After 2,shoma tòn àtùpà,
Ifére toná fúnmi, no nepa,
All my guys say say fall for dark,
Ifére toná fúnmi, no nepa,
After 2,shoma tòn àtùpà,
Ifére toná fúnmi, no nepa,
my guys dem say i fall for dark,
Ifére toná fúnmi, no nepa,
Ngozi ngozi,Peperepe,
Selena Selena,peperepe,
Ngozi ngozi,Peperepe,
Selena Selena,peperepe,
loving make me craze
Maybe you don’t see it but,
Kató dijú kató lajù,make you come my place.
Written by: abdulrahman yusuf
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...