album cover
Sound Devil
album cover
Sound Devil was released on October 31, 2025 by The Lofty Hive as a part of the album Oopsie & Sound Devil - Single
October 31, 2025
LabelThe Lofty Hive
LanguageEnglish
BPM95
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

When the devil comes for your soul would eventually
Will you sell?
Hahahahahahaha
Cover your eyes make you no Dey see evil
Cause the devil is me and I'm the devil
I'm on a new level
Level level
Wo ni TR1GGA Ki Lon tun gbe, ki lo ju
It's a different pattern, you want meaning
You fit to search google
Ah google google
I no fit do anything wey you tell me
When I Dey conserve energy, (energy)
Normally me i Dey inspire you, but you wan take me as enemy
But all of enemies on fire, everything e Dey backfire
Man no Dey retire, plotting in the dark like a vampire
Ahhhhh na only me know wetin I find come
Ahhhh I be like military man wey Dey shoot gun
Ahhhh when I enter frontline I know all of them ah run
Ahhhh anytime wey I pull up me I fit to give them Banger Banger Banger
I know say you feel the Banger Banger Banger
No be mediocre say na Standard Standard standard
Abi SheY you want lamba lamba lamba
Finna put it down, ohh down
Yah finna put it down, ohhhhh down
Ah finna put it down, ohh down
Yahh finna put it down
Finna put it innnnnnn
Finna put it in her
Pretty girls wanna get on my scene
Fein fein fein, imma pull up on her like a fein oh
Anything wey I do, me I make sure say me i Dey win
E be like film, it is what it is
Gba, Oya gba si mi
Sha Ko so si mi
You make me wan give you attack
The way your body water, I'd like to know
Ahhhhh na only me know wetin I find come
Ahhhh I be like military man wey Dey shoot gun
Ahhhh when I enter frontline I know all of them ah run
Ahhhh anytime wey I pull up me I fit to give them Banger Banger Banger
I know say you feel the Banger Banger Banger
No be mediocre say na Standard Standard standard
Abi Shea you want lamba lamba lamba
Finna put it down
Written by: AKANBI TOLUWABORI TIMOTHY, Babatunde Ayobami Lawal
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...